Yanga FM 89.9

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him

Written by on May 16, 2025

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him

 Afrobeats Star Burna Boy, don open up say he get deep love and respect for black women, and na because dem be like extension of himself.

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him

For one recent interview wey happen for Atlanta, Georgia, the “African Giant” talk say the reason why him love black women no be just based on surface matter, but because dem dey represent who he be.

As the interviewer ask am:
“Wetin be your favourite thing about black women?”

Burna Boy reply say:
“First of all, na the fact say dem be extension of me. I gats always love myself, so I gats love my black women too.”

The 33-year-old superstar dey known for how him dey always promote Nigeria and African culture inside him songs whether na through slangs, local language, or by using African video vixens wey carry that real heritage.

Burna Boy start him journey for music since 2010, but na 2012 him blow with the hit song ‘Like to Party’, and since then, e don carry Africa enter global stage. Him don also win Grammy, and continue to wave the flag high for the continent.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist