Yanga FM 89.9

Yarn With Gen Z’s

Yarn With Gen Z’s

Yarn With Gen Z’s


Info and episodes

Justin Bieber: I Tell Hailey She No Go Make Vogue Cover During Fight

Written by on May 21, 2025

Justin Bieber: I Tell Hailey She No Go ever appear for Vogue Magazine cover During Fight

Pop star Justin Bieber don remember one serious quarrel wey him get with him wife, Hailey Bieber.

Justin Bieber: I Tell Hailey She No Go Make Vogue Cover During Fight

Justin Bieber: I Tell Hailey She No Go Make Vogue Cover During Fight

The Hollywood power couple dey the front cover of the latest Vogue Magazine.

As Justin dey celebrate for Instagram, the Canadian singer yarn say one time when dem dey vex for each other, e tell Hailey say she no go ever appear for Vogue Magazine cover.

But now wey Hailey don land for the magazine cover with am, Justin come admit say e mess up that time.

Him write, “This one just dey remind me of that our big fight wey I tell you say you no go ever dey Vogue cover. Chai, I know say na bad thing I talk. […] Baby, you already sabi, but abeg forgive me for that talk. E clear say I just dey fall hand that time.”


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist