Sabi Girl Don Enter Top 2, Omo
Sabi Girl Don Enter Top 2, Omo, Na Global Level Be This By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, MAX 102.3 FM Published: August 18, 2026 Ayra Starr don add another big achievement to her music career as her latest album, Starrgirl, enter No. 2 for Spotify Top Albums Debut Global chart. Omo, this […]
Asake Bin Teach Koyin Dance Before Fame Change Their Road
Omo, Na Asake Teach Koyin Dance For Lagos Island O By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 17, 2026 Abeg, make una come close small because Koyin don drop one interesting gist about Asake. For one candid interview, professional dancer Koyin reveal say Asake, wey many people sabi today […]
YANGA 89.9 FM Enter Lagos Top 10 Radio Station Ranking Today
congratulation! Station Wey Sabi Don Rise By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, YANGA 89.9 FM Published: August 12, 2026 Abeg, make we first shout congratulations! YANGA 89.9 FM don reportedly enter the top 10 radio stations for Lagos, with over 2.8 million listeners. For station wey still dey build and strengthen im connection with […]
Rudeboy Open Up on Family Kasala
Rudeboy don Break Silence: “I No Fit Forgive My Brother” As P-Square Family Drama Deepens The long-running P-Square family wahala don enter another level . Rudeboy, one-half of the legendary music duo, don finally open up about the deep crack wey scatter the famous group. During one recent studio chat, the singer no hide him […]
Tobi Makinde: “Meeting Funke Na Miracle!
Tobi Makinde Yarn How E First Meet Funke Akindele and Na Miracle E call am Actor and producer Tobi Makinde don spill new gist for YangaFm on top WhatsUp Naija show Wey get people talking. The man take listeners back memory lane, yarning how e first cross path with veteran actress Funke Akindele and trust […]
Rudeboy Open Up on Family Kasala
Rudeboy don Break Silence: “I No Fit Forgive My Brother” As P-Square Family Drama Deepens The long-running P-Square family wahala don enter another level . Rudeboy, one-half of the legendary music duo, don finally open up about the deep crack wey scatter the famous group. During one recent studio chat, the singer no hide him […]
How Tekno Throat Wahala Cost Am One Million Dollars in Refund Plus Career Pause Tekno don see pepper, but this one almost finish am. The Afrobeats star just open up on one of the roughest period for im career wey be the throat swelling wey almost carry im voice comot for good. When The Voice […]
Davido Wan Drop Shortest Album For Him Career Oriade and Fans No Dey Ready! Davido dey come with new music, and this time, the man don gist us wetin dey come for him next project. Afrobeats big boy Davido open up about him sixth studio album, ORIADE, wey go drop July 31. But make una […]