Yanga FM 89.9

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija


Info and episodes

Blog one column

Tems Opens Up on Style, Music & Love in Rare Interview Grammy-winning singer Tems don show say she no dey afraid shine. For 2025, she dey move with new kind confidence wey  calm, collected, and yet fully in control. After another massive year of hits and global recognition, Tems sit down with Cee Valentina for […]

Wizkid & Asake Set to Drop Joint EP for Detty December Madness. Afrobeats fans don enter celebration mode as Wizkid and Asake finally confirm say dem dey drop a joint EP. The project dey set to scatter the whole Detty December season with unstoppable anthems. According to the two stars, the collaboration na something everybody […]

Kcee Finally Break Silence on His Split With  Presh for New Interview. Nigerian highlife  singer and label boss  Kcee don finally open up about the long-time gist wey surround him split from former duo partner Presh of the Presh dynamics. For new interview with Yanga FM, the Limpopo crooner yarn everything without fear. The Real […]

The Brotherhood Behind Afrobeats’ New Power Shift. The Uzama brothers don dey shake industry for afrobeat’s no be lie ! Shallipopi first shake the industry when he drop “Elon Musk”, a song wey scatter social media and enter charts like breeze. That breakout open road for a new wave of energetic young stars. Soon after, […]

Fido’s ‘Joy Is Coming’ Crowned Nigerian Anthem of the Year After Record-Breaking Run Despite a year wey full of plenty gbas gbos, experimental sounds, and serious competition, one song still manage rise above all the noise. Fido’s “Joy Is Coming” don officially turn Nigerian No. 1 song of 2025, and e no be small win […]

Young Jonn Finally Drops ‘Blue Disco’  Blends Deep Lyrics With High-Energy Afrobeats  Nigerian producer-turned-superstar Young Jonn don release him second studio album titled ‘Blue Disco’, and the project dey buzz already. The album carry 21 solid tracks wey mix introspective lyrics with that sharp, energetic Afrobeat production wey Young Jonn sabi deliver. From the first […]

Don Jazzy’s Mavin Unveil New Signee LOVN as He Drops Debut Single “Sorry I’m Not Busy” Don Jazzy don show once again say him sabi discover fresh talent as Mavin Records announce their latest signee. LOVN, a rising star wey don dey buzz quietly for underground scene. The announcement scatter social media instantly, as fans […]

Shallipopi Set to Drop Him 3rd Debut Album “Auracle”, Promise Explosive Vibez & Creativity Nigerian street-pop star Shallipopi don set the internet on fire again as he announce say him new project Auracle. This one go be him third debut-style album, and according to the singer, the sound wey dey come na “pure magic.” Shallipopi […]

FAVE Don Make History as She Features AI Choir for New “Intentions” Remix Nigerian singer FAVE don shake the industry as she become the first Nigerian artist to officially feature one AI choir for her song “Intentions.” Di move surprise many people, yet e still sweet fans especially because na the AI version first blow […]

Flavour Ready to Burst Minds with New Album This Friday          Na big news for music lovers! Nigerian Afrobeat king, Flavour, don announce say him go drop new album this Friday. The singer wey dey always deliver vibes dey come back with something fresh wey fans never see before. From the teaser […]


Current track

Title

Artist