Afrobeat
Sabi Girl Don Enter Top 2, Omo, Na Global Level Be This By Gladius Elizabeth Music & Entertainment Writer, MAX 102.3 FM Published: August 18, 2026 Ayra Starr don add another big achievement to her music career as her latest album, Starrgirl, enter No. 2 for Spotify Top Albums Debut Global chart. Omo, this […]
From Bet9ja Booth To Big Stage: Fola Opens Up On His Wild Rise To Fame Who says small beginnings can’t turn into big blessings? Fast-rising Afrobeats star Fola just proved e possible, and the internet dey buzz since e tell his full gist. From Cashier Desk To Center Stage Before Fola become a name wey […]
Why Davido Choose To Record “Oriade” For Him House? Davido just drop gist wey don set Afrobeats fans to do Talk Talk , and honestly, na the kain story wey go make you say “ahh, that one explain the sound.”The superstar reveal say im much-anticipated album, Oriade, no born inside some fancy studio with hundred […]
Davido Wan Drop Shortest Album For Him Career Oriade and Fans No Dey Ready! Davido dey come with new music, and this time, the man don gist us wetin dey come for him next project. Afrobeats big boy Davido open up about him sixth studio album, ORIADE, wey go drop July 31. But make una […]
Tems Shake 2026 BET Awards as Naija Single Voice For That Big Stage Naija no dey carry last, and Tems just show say one woman fit shake whole room by herself. The Nigerian songbird bring the heat to the 2026 BET Awards on Sunday night, e drop one performance wey leave the whole Peacock Theater […]
Na Small E remain Make Stray Bullet Touch Seun Kuti For U.S Nigerian Afrobeat musician, Seun Kuti, nearly run enter gbege for Yankee after stray bullet enter him hotel room. Seun post the tori for him Instagram on Sunday evening, show as bullet scatter him hotel window just like that. For the video, e show […]
Davido Yarn Say Im twin pikin resemble Im late Son Ifeanyi Popular Nigerian musician, Davido, don yarn say him twin pikin resemble him late son, Ifeanyi, no be small. Davido open mouth talk this one when him go do interview with Ebro Darden for Apple Music 1, where e talk say the way the small […]
Tiwa Savage Yarn Say Naija Men Get Swag But No Sabi Romance Afrobeats star, Tiwa Savage, don talk say most Naija men no too sabi romance, even though dem dey always dress fine and get correct swag. As she dey yarn for one interview with GRM Daily’s “Thoughts in a Culli”, Tiwa describe Nigerian men […]
E-Money don warn Nigerians make dem stop to spray Naira for parties Popular businessman and entertainer, Emeka Okonkwo, wey dem sabi as E-Money, don talk say make Nigerians respect Naira and follow law when dem dey celebrate. For hin recent post for Instagram, E-Money remind people say spraying money for parties no dey legal. He […]
Qing Madi Talk Say Nigerian Music Industry Dark Young Afrobeats star Qing Madi don open up about wetin dey happen for inside Nigerian music industry, and she no hold back. Na for her Instagram story the 18-year-old singer wey her real name be Chimamanda Pearl Chukwuma, but dem sabi am as Qing Madi, drop one […]