Afrobeat
Page: 8
Davido Yarn Say Im twin pikin resemble Im late Son Ifeanyi Popular Nigerian musician, Davido, don yarn say him twin pikin resemble him late son, Ifeanyi, no be small. Davido open mouth talk this one when him go do interview with Ebro Darden for Apple Music 1, where e talk say the way the small […]
Tiwa Savage Yarn Say Naija Men Get Swag But No Sabi Romance Afrobeats star, Tiwa Savage, don talk say most Naija men no too sabi romance, even though dem dey always dress fine and get correct swag. As she dey yarn for one interview with GRM Daily’s “Thoughts in a Culli”, Tiwa describe Nigerian men […]
E-Money don warn Nigerians make dem stop to spray Naira for parties Popular businessman and entertainer, Emeka Okonkwo, wey dem sabi as E-Money, don talk say make Nigerians respect Naira and follow law when dem dey celebrate. For hin recent post for Instagram, E-Money remind people say spraying money for parties no dey legal. He […]
Qing Madi Talk Say Nigerian Music Industry Dark Young Afrobeats star Qing Madi don open up about wetin dey happen for inside Nigerian music industry, and she no hold back. Na for her Instagram story the 18-year-old singer wey her real name be Chimamanda Pearl Chukwuma, but dem sabi am as Qing Madi, drop one […]
People for Music Industry Try Break Me – Burna Boy Grammy-winning Nigerian artist, Burna Boy, don talk say people for the Naija music industry try everything dem fit to stop his career from progressing. Him talk this one as e react to viral video wey Obi Asika, one veteran music executive, post. Obi talk say […]
Na Fela Kuti Create Afrobeat, No be Tony Allen – Femi Kuti Lagos – April 2025 – Afrobeat musician, Femi Kuti, don come out talk say na big lie say Tony Allen help him papa, Fela Kuti, create Afrobeat. For one video wey he post, Femi yarn say na Fela alone compose him music and […]
Jesus carry me from zero to fullness, Spyro yarn Afrobeats singer Spyro don celebrate big win as e dedicate him new house. But no be just the house dey make am happy — na the journey from mockery to miracle wey make the moment special. Spyro go him Instagram page go reflect on how life […]
Chris Brown Dey Always Support for Me – Davido Afrobeats superstar Davido don open up how he meet American R&B superstar Chris Brown for 2018, and how dat one change him music career for better. E talk the full gist for one podcast episode with Bagfuel Brigade. According to Davido, everything start with one random […]
Portable Wan Collabo With Burna Boy After E Collect N20 Million Gift Controversial Nigerian singer, Portable, don cause yawa after he receive N20 million from Grammy-winning artist Burna Boy. The generous gift come after Portable win for boxing match against Speed Darlington. But wetin happen after the gift don raise eyebrow, as Portable take to […]
Burna Boy Give Portable N20 Million After E Beat Speed Darlington for Match Grammy-winning Nigerian musician, Burna Boy, don gift Portable N20 million after e win Speed Darlington for the “Chaos in the Rings” boxing match. The fight, wey people no go forget anytime soon, end with drama as Speed Darlington break im hand for […]