Afrobeat
Page: 9
Speed Darlington don enter wahala for wetin he talk say him do with 15-year-old girl Popular entertainer, Speed Darlington, dey face investigation now over one video wey him post for Instagram where e talk say him sleep with 15-year-old girl. For the video, Speed Darlington use Igbo yarn how the thing happen for one hotel […]
Plenty of us wey be celebs get some part of our life wey we no dey enjoy – Peter Okoye Afrobeats superstar Peter Okoye, one half of the legendary P-Square duo, don talk say this fame life no easy at all, even after almost 30 years for the music game. For one interview wey him […]
Davido Para for Sarah Martins Over Chioma Restaurant Talk Afrobeats superstar Davido don blast Nollywood actress Sarah Martins after she suggest say him new restaurant campaign suppose bear him wife Chioma Adeleke name. Martins drop one post for Instagram as she react to Davido collabo with one food brand. She talk say she bin hope […]
Small Doctor Don Cry Out Say Drug Matter Don Too Much for Him Area Afrobeats singer Small Doctor don express serious concern over how drug abuse don scatter many Nigerian youths, especially after him waka go visit him childhood area for Agege, Lagos. For him handle on X, the singer yarn say him heart break […]
No Be Only Hymns I Wan Sing – Seyi Shay Talk Why She Comot Church Singer Seyi Shay don talk say she no dey go her former church again because dem too dey strict for worship music. According to her, the church only dey allow hymns and songs wey come directly from Bible, dem no […]
Wetin People Fit Relate To Na Wetin I Dey Sing – Kizz Daniel Afrobeats hitmaker, Kizz Daniel don open up say for him music matter, no be to just make am sweet for ear, na to make sure say people fit feel am deep for body. For one post wey him drop for him Instagram […]
Skales Wan Collabo With Yinka Ayefele Drop New Jam Afrobeats singer, Skales don join body with gospel/tungba musician, Yinka Ayefele for new jam, and e don announce say him album ‘Martina’s Son’ go drop, as ‘Shake Body‘ don blow again for TikTok with help from football star Lamine Yamal. As di fire still dey hot, […]
You no be just my manager, you be my shield: Davido Talk About Asa Asika Award-winning musician Davido don write one emotional message give im longtime padi and manager, Asa Asika, as e marry him babe, Leona As Davido dey reflect on their journey, e talk how dem two don waka through thick and thin, […]
Music Na My True Calling, Na Why I Leave Digital Marketing – Tems Tems wey be Grammy winner, don talk about why she leave her digital marketing job for January 2018 to follow her music career. She talk say na divine direction make she take the decision. For one interview with Billboard, Tems talk say […]
Veteran Afrobeats Star Orezi Yarn About Why Hin Career Take Go Down One of Afrobeats’ most memorable hitmakers, Orezi talk say hin become less ambitious, too comfortable, and carry himself comot for the competition. “I become less ambitious, too comfortable with where I dey, and I just carry myself comot for the competition,” Orezi talk […]