Yanga FM 89.9

Sports

Super Eagles Dey Semi-Finals After 2-0 Win Against Algeria  Nigerian Super Eagles don show say na them be the rue giant of africa as dem beat Algeria 2-0 to secure their spot for CAF Cup semi-finals. Even with wahala wey dem face for di journey, Nigeria show say dem strong and ready to fight for di […]

Anthony Joshua don Step Back From Boxing After Tragic Accident British-Nigerian boxer Anthony Joshua don step back from boxing after one serious road accident for Lagos–Ibadan (Ogun) Expressway. The crash allegedly carry go the lives of him trainer and best friend, while Joshua himself survive. Even though dem don bury the victims, the kasala still […]

Why People Think Lookman and Osimhen Clash  And Wetin Really Happen. By: Ezurumem Obinna  The talk about Ademola Lookman and Victor Osimhen start after one heated moment for their last game, when camera catch small exchange between both players during play. As both of them be top attackers and play for the same club side […]

Nigeria Don Miss Out for World Cup After Last-Minute Defeat to DR Congo Super Eagles Start Well but Finish in Pain Nigeria hopes to enter the next World Cup don scatter yesterday after the Super Eagles lose 2–1 to DR Congo on the 16 day of November for the world cup qualifiers game   a tense […]

Super Eagles Refuse to Train Over Unpaid Bonuses Ahead World Cup 2026 Clash Na serious tension dey now for Super Eagles camp as both players and coaches don refuse to train ahead of their important World Cup 2026 play-off match. Reports show say the team dey vex because their bonuses never still drop, even after […]

Michelle Alozie Don Land Big Nomination – Houston Dash Hail Am with Plenty Pride The National Women’s Soccer League (NWSL) side, Houston Dash. Them don use correct message celebrate their own Michelle Alozie after the Naija star girl make the 2025 FIFPRO Women’s World XI shortlist. This na big step for the 28-year-old defender wey […]

Kanyinsola Ajayi Finish 6th for Tokyo 2025 as Medal Escape Am Naija Sprinter Try Well, But Miss Podium for Men’s 100m Final Naija fast man, Kanyinsola Ajayi, no carry medal for di 100 metres men’s final wey happen for di 2025 World Athletics Championship for Tokyo. Di young sprinter finish 6th in one race wey […]

Tobi Amusan Carry Silver for Tokyo 2025 still Collect $55K Prize and Big Kit Bonus Naija Hurdles Star No Dey Slow Down Nigeria track queen, Tobi Amusan, don carry silver medal for di Women’s 100m Hurdles final for di 2025 World Athletics Championship Tokyo.S  Di championship wey start  on Sunday night see Amusan finish strong […]

Morocco Beat Zambia 2–0 for World Cup Qualifiers Already Qualified Moroccans Still Dey Collect Points Like Say Dem Never Reach Morocco don show say dem no dey joke at all as dem beat Zambia 2–0 for one strong match wey happen inside the 2026 FIFA World Cup Qualifiers. Even though Morocco don already qualify for […]

Na celebration full ground as Nigeria women basketball team, DTigress, don carry AfroBasket Women’s Championship for the 5th time in a row! Yes, you hear am well  na  FIVE times back-to-back! omo na  history dem don write again as dem finish Mali 74-61 for the final wey happen for Kigali, Rwanda.  DTigress No Dey Carry […]


Current track

Title

Artist