Uncategorized
Praiz Break Silence on X3M Wahala, Depression & How Music Save am From Himself The veteran Afrobeats star sit down and serve some of the most honest gist wey this industry don hear in a long time. From record label wahala to mental health struggle, this interview carry serious weight. The X3M Matter wey heavy […]
Life Lager Celebrates the East with Jeriq, Odumodu & Duncan Mighty. Life Lager don officially raise the bar this festive season oh. Dem don announce one big 5-city celebration wey go light up the East and South-South. Na Jeriq the Hussla, Odumodu Blvck, Duncan Mighty, and DJ Neptune dey lead the movement with four heavyweights. […]
Kcee Finally Break Silence on His Split With Presh for New Interview. Nigerian highlife singer and label boss Kcee don finally open up about the long-time gist wey surround him split from former duo partner Presh of the Presh dynamics. For new interview with Yanga FM, the Limpopo crooner yarn everything without fear. The Real […]
The Brotherhood Behind Afrobeats’ New Power Shift. The Uzama brothers don dey shake industry for afrobeat’s no be lie ! Shallipopi first shake the industry when he drop “Elon Musk”, a song wey scatter social media and enter charts like breeze. That breakout open road for a new wave of energetic young stars. Soon after, […]
Shallipopi Set to Drop Him 3rd Debut Album “Auracle”, Promise Explosive Vibez & Creativity Nigerian street-pop star Shallipopi don set the internet on fire again as he announce say him new project Auracle. This one go be him third debut-style album, and according to the singer, the sound wey dey come na “pure magic.” Shallipopi […]
Kirk Franklin Open Davido Show in Atlanta with Prayer for Nigeria American gospel music icon Kirk Franklin don open Davido’s birthday concert for Atlanta, Georgia, with one powerful spiritual moment wey instantly warm the whole crowd.Right from the beginning, Kirk walk onto the stage with strong presence as he greet fans and prepare the audience […]
Ezra Olubi Under Fire as Old Tweets Resurface Serious tension dey shake tech community as Paystack co-founder, Ezra Olubi, enter hot water after some old tweets wey people describe as disturbing suddenly resurface online wey be 13 November . The online backlash don big reach the level wey reports claim say him don face suspension […]
Seyi Vibez Unveil 14-Track ‘Fuji Moto’ Album By: Ezurumem Obinna Seyi Vibez Don Ready Scatter Everywhere With Fuji Moto Nigerian street sensation Seyi Vibez don drop the full 14-tracklist for him new album Fuji Moto, and fans no fit calm down again! The singer, wey don turn global street voice, promise say this project go […]
Burna Boy & Asurf oluseyi’s Three Cold Dishes Break Box Office With ₦24.6 Million Opening! By: [Ezurumem obinna ] Lagos Go Wild For Three Cold Dishes Na real movie season for Lagos as Burna Boy and Asurf oluseyi’s new film, Three Cold Dishes, don cash in ₦24.6 million just for its first weekend alone! The […]
BBNaija Winner Imisi Open Up: “I Lose My Pikin Before the Show” Nigerians don flood social media with love and sympathy after Imisi . She come be the winner of the just-ended Big Brother Naija season. As she open up say she lose her baby before she enter the show wey later change her life. […]