Danboskid, Ibifubara Don Comot House – BBN Season 10 Hot Eviction Wahala Naija, how far? Gbege don happen for Big Brother Naija Season 10 . Danboskid and Ibifubara don carry their bag commot from Biggie house! The whole thing start after Biggie announce one crazy twist ,him say 27 housemates go dey up for eviction […]