Yanga FM 89.9

DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event

Written by on May 21, 2025

DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event

Disc Jockey wey be billionaire pikin, Florence Otedola wey people sabi as DJ Cuppy, don give correct performance for Bill Gates Foundation Africa Day event wey happen for Seattle, Washington, USA.

DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event

DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event

Before the show, Cuppy post for her Snapchat say, “I still dey reason am say na me go dey DJ for Bill Gates Foundation for Seattle. I too dey thankful say this my talent dey carry me go places wey I no even dream and dey put me for front of big-big people.”

She still yarn for X say, “E still dey shock me. @BillGates, abeg help me thank your better team wey invite me to perform for Africa Day. From Lagos reach Seattle… Na wow say this my small DJ talent dey waka me around the world. When person get purpose join passion, na strong combo be that. Na God get all the glory.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist