Yanga FM 89.9

Compound Wahala

Compound Wahala

Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer


Info and episodes

Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue

Written by on June 18, 2025

Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue

Afrobeats star Iyanya don release one song wey touch heart for di people wey die for di recent attack wey happen for Yelewata, Guma Local Government Area for Benue State. Di wahala kpai 200 people, and many families still dey cry.

Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue

Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue

For di song, Iyanya console di people of Benue. E pray make God bring healing and help dem recover from di pain.

Normally, Iyanya dey known for party jams, but dis one different. E calm down talk from him heart, dey show say him feel wetin dem dey go through.

People don praise am for using him voice and platform take talk about wetin happen and to honour di victims.

Di tribute song dey available now for all streaming platforms.

https://x.com/Iyanya/status/1934921204604768389?s=19


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



Current track

Title

Artist