Feature Story
Benue People No Need food, Na insecurity Dey Worry Dem – VeryDarkMan Popular guy wey dey fight for people, VeryDarkMan don drag billionaire pikin Kiddwaya wey dey beg we country people to send money to help people wey suffer for recent attack wey sele for Benue. If una remember say Kiddwaya share one post for […]
Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue Afrobeats star Iyanya don release one song wey touch heart for di people wey die for di recent attack wey happen for Yelewata, Guma Local Government Area for Benue State. Di wahala kpai 200 people, and many families still dey cry. For di song, Iyanya […]
Fornication No Be Sin – Wetin Falz Talk About Di Matter Naija rapper and activist Falz don yan wetin e really mean for dat controversial post wey e drop for X (formerly Twitter) on Sunday, May 13, 2025, wey e talk say: “Fornication no be sin.” As e talk ontop Maxhits, Falz explain say di […]
Falz Say E No Get Any Relationship Wit Bobrisky, E Just Wan Help Popular Naija musician, Folarin Falana wey people sabi as Falz, don deny say e get any kain relationship wit the popular man wey dey dress like woman wey im name be Bobrisky. This one dey happen as VDM, wey dey face court […]
Nasboi survive accident as e dey waka round 36 states to get Davido to feature am Comedian and singer wey dem dey call Nasboi don escape one serious motor accident as e dey do 36-state waka just to collect verse from Davido. Di accident happen on June 4, 2025, when Nasboi motor jam under one […]
Justin Bieber Don Talk Him Mind as Diddy Wahala Burst Everywhere Pop star Justin Bieber don finally break silence after people online begin talk say he be one of the victims of Sean “Diddy” Combs. As e be now, Diddy dey face serious federal court case for New York on top sex trafficking matter. For […]
Mohbad Papa Say E Pay ₦16M But Still No Know Wetin Kill Im Son Joseph Aloba, papa of late Naija singer Mohbad, don open up say he pay ₦16 million for second autopsy wey dem do for him pikin body but di result still no show wetin kill am. Di emotional confession happen during one […]
Court Say Make Dem Hang Late Singer Osinachi Husband till E Die Peter Nwachukwu, wey be di husband of late gospel singer Osinachi, don receive death sentence by hanging. Di judgment come after di FCT High Court, Wuse Zone 2, Abuja, find am guilty of culpable homicide for di death of im wife on April […]

Federal Government Don Declare Friday April 18 and Monday April 21 as Public Holiday for Easter Celebration. The Federal Government don announce say Friday, April 18 and Monday, April 21 go be public holiday to take mark Good Friday and Easter Monday. Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo, na him talk this one for one statement […]
Michelle Obama Don Talk Say She and Barack Still Dey Together – No Be Divorce Matter Former First Lady for America, Michelle Obama, don finally talk about the rumour say she and her husband Barack Obama wan divorce. Michelle, wey be 61 years old, talk this one when she do podcast with actress Sophia Bush. […]