Yanga FM 89.9

0

Rema Dominates AFRIMMA Awards Night

Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]

Male Artiste of the Year AFRIMMA
0

Grok AI Don Turn Problem on X

Grok Under Fire as AI Nude Image Wahala Burst for X Grok, the AI chatbot wey Elon Musk xAI build and put inside X (former Twitter), don enter serious wahala after people begin use am create sexualised images of people, including small pikin dem. The matter don raise fresh fear about AI safety and how […]

Grok AI misuse on X app
1

Yanga FM Don Break Record, Turns Listener to Millionaire!

 Yanga FM First caller don cash out 1 million naira Nigeria’s leading urban-pidgin radio station Yanga 89.9 FM  don set new record . As we become the first radio station for the country to reward one of awa loyal listener with ₦1 million cash . This win happen under the Yanga FM One Million Giveaway […]

Oluwakemi Shonubi (Pceo tvc),Aloysius Emedo ,Marvin Arimi (Gm yanga fm)and Wale pow pow pow
0

Inside Toke Makinwa’s Lavish Baby Dedication

Toke Makinwa Don Dedicate Her Pikin in Grand Style for Lagos. Popular media personality Toke Makinwa don cause serious buzz for Lagos as she dedicate her baby . Star Baby Yakira,  was dedicated inside one classy, star-studded ceremony wey get everybody talking. From the luxurious hall décor to the A-list guest list, Toke really show […]

Toke Makinwa baby dedication

Wetin Dey Bond Shoday And Fola? Bromace wey sweet ! Shoday don come out for YangaFM recent interview, and the guy yarn everything raw, no filter. The gist wey drop scatter timeline finish . Shoday confirm say him and Fola no be those two wey just link up because them don blow. These two been […]

 “Akonuche No Be my Best works lyrically”- Priesst  By: Ezurumem Obinna  Fast-rising rapper and Akonuche crooner Priesst  come out yarn everything about how him take come into the limelight and the truth about him viral jam akonuche , and him open up about everything for recent interview with Yanga FM.  The bombshell be say Priesst […]

Shoday: Na TikTok Davido Find Me, DM Me and We Do Nakupenda By; Ezurumem Obinna E no easy to just wake up one morning and find yourself inside studio with Davido. But for afro beats rising star Shoday, na exactly how the story go and him just yarn everything for Yanga FM interview. No filter. […]

 “I Dey Make Films for People Wey Get Sense”-Kunle Afolayan  Naija filmmaker Kunle Afolayan just scatter the internet with some pepper talk wey get everybody dey yarn. For recent video wey don dey go viral pass free data, the award-winning director clap back for people wey don dey complain say im movies “too deep” or […]

Naija Man Uchenna Nwosu Don Finish Work for Super Bowl The  Super Bowl game between Seattle Seahawks and New England Patriots be like say na do-or-die. Everybody dey sweat. Then, gbosa Uchenna Nwosu just comot run enter end zone score the touchdown wey seal 12-9 victory for Seattle. The Naija-born defensive machine no just score […]

 “I No Fit Dance Anyhow for TikTok to Sell My Film”-Omotola Jalade   Social media don change the movie game finish, but Omotola Jalade-Ekeinde just tell us where she go stop. And honestly? The woman valid like mad . At some point e get where you go draw the line based on your power.  New Age […]

The real Thing wey cause Omotola and Genevieve kasala ! Omotola Jalade just scatter one of Nollywood’s longest-running “rivalries . She don open upfor her recent sit-down with Yanga FM, and the truth go shock you small. The Beef Wey Never Exist  For years, blogs and gossip mills don chew this supposed bad blood between […]

Omotola Jalade: How Federal Government Ban Turn me to cash madam  Nollywood royalty Omotola Jalade-Ekeinde just drop heavy gist for Yanga FM, and walahi? The matter hot pass pepper soup wey dey boil for cold Lagos night. Remember when you no see am on screen for some time she don yarn  wetin really happen and […]

How Goldie’s Angry Spirit Cause Mortuary Wahala -Denrele Edun  Icon Denrele Edun  don enter Yanga FM studio come drop bombshell wey dey shake Lagos pass nepa bill. E come open mouth  say na him use hand dress him late bestie, Goldie Harvey, for mortuary and the thing wey happen that morning go make your body […]

 Fela Kuti Don become the First African Grammy Lifetime Award holder   The Recording Academy just drop bombshell wey dey make the whole music world dey shake. Fela Anikulapo-Kuti, our own legendary Afrobeat Legend ,  collect posthumous Lifetime Achievement Award for Grammy. The same Fela wey don commot since 1997  still make Grammy history. Even After […]


Current track

Title

Artist