Yanga FM 89.9

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija


Info and episodes

Entertainment

Page: 5

Chioma Pays Silent Tribute to Ifeanyi for Davido Wedding. Miami  August 2025 Davido and Chioma finally do their white wedding for Miami.  The whole event shine with luxury and celebrity vibes, one emotional thing wey touch hearts na how Chioma honor her late son, Ifeanyi Adeleke, in different quiet but powerful ways. Chioma Carry Ifeanyi […]

Danboskid, Ibifubara Don Comot House – BBN Season 10 Hot Eviction Wahala Naija, how far? Gbege don happen for Big Brother Naija Season 10 . Danboskid and Ibifubara don carry their bag commot from Biggie house! The whole thing start after Biggie announce one crazy twist ,him  say 27 housemates go dey up for eviction […]

Evan Okoro Don Cry Out Say Husband Dey Threaten Her say  “He Refuse Me Sex, and Now He Wan Harm Me!” Nollywood actress, Evan Okoro, don raise alarm for social media as she talk say her husband dey allegedly threaten her life. The matter burst out after she carry the gist go her Insta Story, […]

OBO Wedding Wahala Don Start for Miami Davido & Him Babe Don Land in Style!   Global Afrobeats artiste  Davido and him beautiful bride don land Miami for their five-day luxury wedding extravaganza. Both of them arrive in separate luxury private jets, touching down at different times. However, they carry the same big energy wey […]

Na serious gbege wey dey unfold for Nollywood this time as popular actor Gideon Okeke no hold back to express him real thoughts about Jim Iyke latest movie wey Amazon Prime pay $2.5 million to show. According to Gideon, that movie no just bad, e trash well well, and e dey shame Nollywood. He even […]

Gobe as 2Face Idibia Don Marry New Bae, Natasha Osawaru for Abuja ! Naija music legend, 2Baba (formerly known as 2Face Idibia), don cause major buzz online as he tie the knot with him new lover, Natasha Osawaru, for inside Abuja over the weekend. The quiet but classy wedding wey happen for one private venue […]

Rita Edochie Don Change am for Haters Wey Wan May Drop Edochie Name Nollywood actress and Edochie family member, Rita Edochie, don cause kasala online as she stand gidigba support May Edochie wey be former wife of the ogbonge actor Yul Edochie. For one long Instagram post na im Rita blast people wey dey talk […]

Destalker Don Confirm Say Im Marriage Don Scatter  Popular Naija comedian, Destalker, don finally open up say im marriage don scatter. The funny man wey always dey hide him personal life, drop the tori for recent interview with content creator Timi Agbaje. Even though the marriage don end, Destalker talk say him still dey happy. […]

I No dey hide My marriage, I no Just like wahala – Ruth Kadiri Popular Nollywood actress, Ruth Kadiri, don finally open up about why people no dey see her husband, Mr. Ezerika, for public. For one interview wey she do for the Dear Ife Podcast by Diary of a Naija Girl, Ruth talk say […]

I No Be Wizkid Wife – Shola Ogudu Warn Follower Over Fake Talk Shola Ogudu, wey be Wizkid first baby mama, don reply one follower wey dey always call her Wizkid wife for social media. She talk say di kain comment no dey make her happy at all, say e dey somehow and fit affect […]


Current track

Title

Artist