Menu
Featured
Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]
Grok Under Fire as AI Nude Image Wahala Burst for X Grok, the AI chatbot wey Elon Musk xAI build and put inside X (former Twitter), don enter serious wahala after people begin use am create sexualised images of people, including small pikin dem. The matter don raise fresh fear about AI safety and how […]
Yanga FM First caller don cash out 1 million naira Nigeria’s leading urban-pidgin radio station Yanga 89.9 FM don set new record . As we become the first radio station for the country to reward one of awa loyal listener with ₦1 million cash . This win happen under the Yanga FM One Million Giveaway […]
Toke Makinwa Don Dedicate Her Pikin in Grand Style for Lagos. Popular media personality Toke Makinwa don cause serious buzz for Lagos as she dedicate her baby . Star Baby Yakira, was dedicated inside one classy, star-studded ceremony wey get everybody talking. From the luxurious hall décor to the A-list guest list, Toke really show […]
-
Pages