Menu
Compound Wahala
Compound Wahala
Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer
Info and episodes
Victor AD — “Wetin We Gain” No Go Get Remix, Even If Jesus Ask Am Some artists dey chase features Victor AD dey chase legacy And the difference dey very clear. The buzzing artiste enter Yanga FM go gist about him breakout single Wetin We Gain and wetin come out from that interview go make […]
Blessing Onwukwe Finally Reveal How She Build Mama Monica and Nigerians Cannot Recover BY :EZURUMEM OBINNA Nigeria don get new obsession and na Monica. Uche Montana latest film don throw half the country into full blown frenzy and nobody dey recover anytime soon. Twitter don scatter, and family group chats the ones wey normally only […]
Yanga FM Don Introduce the First Ever Afrobeats Industry Dinner Nigerian radio don do plenty things. But this one different pass all of them. Yanga FM, the first Nigerian urban pop culture pidgin radio station, don announce something wey the afrobeats industry don need for a long time the inaugural Afrobeats Industry Dinner, wey them […]
Enioluwa Yarn Say Him Choose Soft Life And Him No Dey Apologize to Anybody Lip gloss boy be actor, influencer, and the kind of person wey go make you feel like you need to go back to school and that no be insult. Enioluwa Adeoluwa don complete him masters degree, him dey pursue him PhD, […]
Enioluwa clears air on celebrity friendship and social media Enioluwa wey be intellectual social media influencer and actor don dey in some kind yarns for socials and omo we no know if it clear at all . Social media people don yarn plenty things about Enioluwa recently. Them say him and Kate Henshaw don fall […]
Motell Enter Yanga FM Studio Come Nearly Kpai Jaycee and Bybsasa With Laugh Solomon Ovat Motell, the skit maker wey everyone don dey call just Motell, enter Yanga FM studio like man wey no send anybody. Him full name na Solomon Ovat Motell but the internet know am as one thing the guy wey go […]
“I No Fear Betrayal because it fit come from person you love” -CruisewithJoe Joe come yarn with Jaycee and Bybisasa for What’s Up Naija e open mouth, open chest, still tell us everything wey don happen. Joseph Obasi, wey people dey call cruisewithJoe , na the kind person wey you go look and know say […]
Chude Jideonwo: The Man Behind The Mic Finally Open Up By : Ezurumem Obinna Nigeria most famous listener just get interviewed and him no hold back at all. Media guru, PR strategist, Red Media board member, and the man wey don make crying on camera look like superpower . Chude Jideonwo recently pull up […]
Uluoma Rochas-Nwosu: Why This Governor Daughter Comot Mind From Politics Come Face Her Passion! By :Ezurumem Obinna When daughter of former Imo State Governor Rochas Okorocha enter room, expectation dey enter with her. But Uluoma quietly dey rewrite her own story one interior design at a time. She recently sit down with Yanga FM for […]
How Faith Ogbah Silence Her Pain Come Win Two Pageant By : Ezurumem Obinna She cross Atlantic, break record for Texas, come return motherland come collect crown. Faith Ogbah no dey play at all. Yanga FM studio recently receive serious upgrade when Nigerian-American queen Faith Ogbah enter calm, composed, and carry story wey fit full […]