Yanga FM 89.9

Yanga Exclusives

Page: 6

Young Jonn Finally Drops ‘Blue Disco’  Blends Deep Lyrics With High-Energy Afrobeats  Nigerian producer-turned-superstar Young Jonn don release him second studio album titled ‘Blue Disco’, and the project dey buzz already. The album carry 21 solid tracks wey mix introspective lyrics with that sharp, energetic Afrobeat production wey Young Jonn sabi deliver. From the first […]

Don Jazzy’s Mavin Unveil New Signee LOVN as He Drops Debut Single “Sorry I’m Not Busy” Don Jazzy don show once again say him sabi discover fresh talent as Mavin Records announce their latest signee. LOVN, a rising star wey don dey buzz quietly for underground scene. The announcement scatter social media instantly, as fans […]

FAVE Don Make History as She Features AI Choir for New “Intentions” Remix Nigerian singer FAVE don shake the industry as she become the first Nigerian artist to officially feature one AI choir for her song “Intentions.” Di move surprise many people, yet e still sweet fans especially because na the AI version first blow […]

Flavour Ready to Burst Minds with New Album This Friday          Na big news for music lovers! Nigerian Afrobeat king, Flavour, don announce say him go drop new album this Friday. The singer wey dey always deliver vibes dey come back with something fresh wey fans never see before. From the teaser […]

HBO Max Don Set to Drop Wizkid Documentary “Long Live Lagos” This December Global streaming giant HBO Max don finally confirm say dem go release one powerful documentary on Nigerian superstar, Wizkid. Di project get di title “Long Live Lagos,” and e promise to show fans intimate look into Starboy life, journey and struggles.Meanwhile, di […]

“The Herd” Premiere Land as Kidnapping Cases Rise for Nigeria Nollywood don drop serious film as country don dey a very critical time called “The Herd,”. Released at a time when kidnapping cases for Nigeria dey increase every week.The film been dey  directed by Daniel Etim Effiong, and was produced as his first full-length feature.Because […]

Kirk Franklin Open Davido  Show in Atlanta with Prayer for Nigeria American gospel music icon Kirk Franklin don open Davido’s birthday concert for Atlanta, Georgia, with one powerful spiritual moment wey instantly warm the whole crowd.Right from the beginning, Kirk walk onto the stage with strong presence as he greet fans and prepare the audience […]

Burna Boy Introduce Kiss Cam for Him Last Tour Show Burna Boy Try New Romantic Moment for Stage Afro beat super star burna boy don give everybody a romntic show for him last tour stop .For him recent tour stop, Burna Boy surprise fans as he introduce one Kiss Cam moment during the concert. The […]

Nicki Minaj Talk for UN, Call Out Attacks on Christians for Nigeria as US Officials React Nicki Minaj Carry Nigeria Matter Go UN International hip-hop star Nicki Minaj don use her voice for one important United Nations event. Meanwhile talk about the serious persecution Christians dey face for Nigeria, and she warn say the world no […]

ASUU Don Issue Ultimatum for Indefinite Strike as Talks Collapse ASUU Don Para, Say Dem No Go Gree Again Academic Staff Union of Universities (ASUU) don drop serious ultimatum give Federal Government as their negotiation don jam rock again.According to the union, if FG no fulfill the 2009 welfare agreement especially the one wey concern […]


Current track

Title

Artist