Yanga FM 89.9

Uncategorized

Omah Lay : “Na The Boyfriend Vex Me, I No Sorry”  Afrobeats bad boy Omah Lay  don finally address the concert dance wey scatter one relationship  and e no dey plan to beg anybody.Him even yarn say the boyfriend no get levels. The Night Wey Break Internet  And One Couple Finish Imagine am. London, February […]

Crayon wake up Drag Don Jazzy ,Internet Catch fire ! Nobody wake up any regular Monday  morning expect say dem go see full celebrity meltdown but here we dey. Afrobeats artiste Crayon, wey Don Jazzy formerly sign under Mavin Records, don go social media drag him former oga finish. The crashout so loud, even people […]

Praiz Break Silence on  X3M Wahala, Depression & How Music Save am From Himself The veteran Afrobeats star sit down and serve some of the most honest gist wey this industry don hear in a long time. From record label wahala to mental health struggle, this interview carry serious weight. The X3M Matter wey heavy […]

Life Lager Celebrates the East with Jeriq, Odumodu & Duncan Mighty. Life Lager don officially raise the bar this festive season oh. Dem  don announce one big 5-city celebration wey go light up the East and South-South. Na Jeriq the Hussla, Odumodu Blvck, Duncan Mighty, and DJ Neptune dey lead the movement  with four heavyweights. […]

Kcee Finally Break Silence on His Split With  Presh for New Interview. Nigerian highlife  singer and label boss  Kcee don finally open up about the long-time gist wey surround him split from former duo partner Presh of the Presh dynamics. For new interview with Yanga FM, the Limpopo crooner yarn everything without fear. The Real […]

The Brotherhood Behind Afrobeats’ New Power Shift. The Uzama brothers don dey shake industry for afrobeat’s no be lie ! Shallipopi first shake the industry when he drop “Elon Musk”, a song wey scatter social media and enter charts like breeze. That breakout open road for a new wave of energetic young stars. Soon after, […]

Shallipopi Set to Drop Him 3rd Debut Album “Auracle”, Promise Explosive Vibez & Creativity Nigerian street-pop star Shallipopi don set the internet on fire again as he announce say him new project Auracle. This one go be him third debut-style album, and according to the singer, the sound wey dey come na “pure magic.” Shallipopi […]

Kirk Franklin Open Davido  Show in Atlanta with Prayer for Nigeria American gospel music icon Kirk Franklin don open Davido’s birthday concert for Atlanta, Georgia, with one powerful spiritual moment wey instantly warm the whole crowd.Right from the beginning, Kirk walk onto the stage with strong presence as he greet fans and prepare the audience […]

Ezra Olubi Under Fire as Old Tweets Resurface Serious tension dey shake tech community as Paystack co-founder, Ezra Olubi, enter hot water after some old tweets wey people describe as disturbing suddenly resurface online wey be 13 November . The online backlash don big reach the level wey reports claim say him don face suspension […]

Seyi Vibez Unveil 14-Track ‘Fuji Moto’ Album  By: Ezurumem Obinna Seyi Vibez Don Ready Scatter Everywhere With Fuji Moto Nigerian street sensation Seyi Vibez don drop the full 14-tracklist for him new album Fuji Moto, and fans no fit calm down again! The singer, wey don turn global street voice, promise say this project go […]


Current track

Title

Artist