Uncategorized
Page: 2
Burna Boy & Asurf oluseyi’s Three Cold Dishes Break Box Office With ₦24.6 Million Opening! By: [Ezurumem obinna ] Lagos Go Wild For Three Cold Dishes Na real movie season for Lagos as Burna Boy and Asurf oluseyi’s new film, Three Cold Dishes, don cash in ₦24.6 million just for its first weekend alone! The […]
BBNaija Winner Imisi Open Up: “I Lose My Pikin Before the Show” Nigerians don flood social media with love and sympathy after Imisi . She come be the winner of the just-ended Big Brother Naija season. As she open up say she lose her baby before she enter the show wey later change her life. […]
Adekunle Gold Dey Come With New Fuji Album We Don Dey Anticipate! AG Baby don talk am new album dey come, and e go get better Fuji flavour inside. The award-winning singer, wey no dey ever slack when e reach music, don give fans small teaser of wetin dey cook for studio. As we hear […]
Davido Set to Shake Coachella 2026 Davido Don Carry Afrobeat Go Yankee Again! Na big gbedu dey shelle as Naija music superstar Davido don confirm say e go perform for Coachella 2026, one of di biggest music festivals wey dey happen for America. Dis na one heavy win for Africa music and all Afrobeat lovers […]
Samuel Umtiti Don Hang Boot at 31 – Knee Wahala Force Am Retire Former France and Barcelona Defender Say Goodbye to Football Former France international and ex-Barcelona defender, Samuel Umtiti, don officially announce say he don retire from football at age 31. Di talented centre-back say persistent knee injury na di main reason wey make […]
BBNaija Wahala: Denari and Tracy Don Pack Commot for Biggie House Double Wahala for Sunday Live Eviction Two housemates, Denari and Tracy, don chop eviction for di Big Brother Naija house dis Sunday. As di tension high, Ebuka no waste time before e call dia names, and just like dat two of them gone! Denari […]
Hilda Baci Set to Break Another Record Today! Na greatness dey cook again! Popular Nigerian chef and Guinness World Record holder, Hilda Baci, don show say she no dey stop anytime soon. Today, she wan cook the largest pot of Jollof rice for Eko Hotels, and fans don gather gidigba to witness history. From Cook-a-thon […]
Actress Peju Ogunmola Lose Her Only Son at 24 Veteran Nollywood actress Peju Ogunmola na one of the respected veteran actresses for Yoruba Nollywood industry. She don dey act since the 1980s and she come from strong theatre background. Her papa na late Kola Ogunmola, one legendary dramatist, and she marry fellow actor and comedian […]
Na celebration full ground as Nigeria women basketball team, DTigress, don carry AfroBasket Women’s Championship for the 5th time in a row! Yes, you hear am well na FIVE times back-to-back! omo na history dem don write again as dem finish Mali 74-61 for the final wey happen for Kigali, Rwanda. DTigress No Dey Carry […]
BBNaija S10: Koyin Break Down for Kitchen as Mensan Share Emotional Story Big Brother Naija Season 10 don give fans another unforgettable moment as housemate Koyin burst into tears for kitchen after hearing one deep, emotional story from fellow housemate Mensan. How the Matter Take Happen The emotional moment happen on monday afternoon when […]