Trending
Davido Drop Hint Say Joint Album With Chris Brown Dey Come Afrobeats megastar Davido don spark serious excitement after him hint say joint album with American R&B superstar Chris Brown dey on di table. Davido drop this gist during recent interview, and since then, music fans for Africa, America, and Europe don dey reason wetin […]
Super Eagles Dey Semi-Finals After 2-0 Win Against Algeria Nigerian Super Eagles don show say na them be the rue giant of africa as dem beat Algeria 2-0 to secure their spot for CAF Cup semi-finals. Even with wahala wey dem face for di journey, Nigeria show say dem strong and ready to fight for di […]
Anthony Joshua don Step Back From Boxing After Tragic Accident British-Nigerian boxer Anthony Joshua don step back from boxing after one serious road accident for Lagos–Ibadan (Ogun) Expressway. The crash allegedly carry go the lives of him trainer and best friend, while Joshua himself survive. Even though dem don bury the victims, the kasala still […]
Why People Think Lookman and Osimhen Clash And Wetin Really Happen. By: Ezurumem Obinna The talk about Ademola Lookman and Victor Osimhen start after one heated moment for their last game, when camera catch small exchange between both players during play. As both of them be top attackers and play for the same club side […]
“No Davido, No Vibes.” OBO Spark Fresh Gist Online By ;Ezurumem Obinna praise Davido Yarn Him Mind for X Popular singer David Adeleke, wey dem sabi as Davido, don raise dust online after e talk say Nigerian music for dull without am. For him X page, OBO write say, “Imagine no Davido… sh*t [the music […]
YouTube Crowns OmoniOboliTV Top Creator Channel for Naija Veteran Nollywood actress, director, and producer Omoni Oboli don add another big win to her long list of achievements. For 2025, YouTube officially crown OmoniOboliTV as the Top Creator Channel in Nigeria, and honestly, nobody surprise. With over 30 movies released in just one year, Omoni Oboli […]
Love Nwantiti Crosses 1B Streams, Puts CKay in History Books Nigerian singer and producer and Africa’s favorite boyfriend CKay don officially enter music history as him global smash hit “Love Nwantiti (ah ah ah)” cross 1 billion streams on Spotify. With this big achievement, the song don join Spotify billion-stream elite and place CKay among […]
FAVE Don Make History as She Features AI Choir for New “Intentions” Remix Nigerian singer FAVE don shake the industry as she become the first Nigerian artist to officially feature one AI choir for her song “Intentions.” Di move surprise many people, yet e still sweet fans especially because na the AI version first blow […]
HBO Max Don Set to Drop Wizkid Documentary “Long Live Lagos” This December Global streaming giant HBO Max don finally confirm say dem go release one powerful documentary on Nigerian superstar, Wizkid. Di project get di title “Long Live Lagos,” and e promise to show fans intimate look into Starboy life, journey and struggles.Meanwhile, di […]
Nicki Minaj Talk for UN, Call Out Attacks on Christians for Nigeria as US Officials React Nicki Minaj Carry Nigeria Matter Go UN International hip-hop star Nicki Minaj don use her voice for one important United Nations event. Meanwhile talk about the serious persecution Christians dey face for Nigeria, and she warn say the world no […]