Yanga FM 89.9

Yanga Service

Yanga Service

Yanga Service Presented by Obus


Info and episodes

Music

Wizkid Pikin Bolu Don Drop Music Snippet – Internet Scatter!!! Bolu Don Enter the Music Scene -make una clear road . E be like say music really dey the bloodline, as Wizkid pikin, Bolu, don finally show small sample of him own sound. The young star post one short music snippet online, and since then, […]

Davido Don Kickstart Him Tour for Uyo – Everywhere Scatter! OBO Don Start the Fire! Na true superstar movement wey happen yesterday as Davido kickstart him highly anticipated Naija tour for Uyo, Akwa Ibom State. The moment he climb stage, everywhere just light up see fans shout, sing along, and vibe till midnight. Davido, wey […]

  Qing Madi Don Announce New Jam With Lil Wayne & Keith Sweat  Qing Madi Don Drop Big Gist Na hot gist wey land for internet be this!Afro beat fast-rising singer Qing Madi don finally announce say she get new single wey go drop soon, and e no be ordinary collabo o  she dey feature […]

Erigga Talk Industry Beef, “E Dey Bad, But E Still Help the Culture” Street rapper Erigga don finally open up about the ongoing beef for the rap scene, especially between Blaqbonez and Odumodu Blvck. For one recent interview, the Warri-born rapper talk am as e be  say the back and forth no too good for […]

Niniola Talks Marriage ,confim she dey cook with teni . Afro-house queen Niniola don finally open up on her love life, music journey, and the talk wey people dey carry about her and her sister Teni. She yarn all these things for her recent interview with Yanga FM, and she no hold back at all. […]

Ayo Animashaun Don Yarn Say Many Naija Musicians Dey Suffer Oga wey start The Headies Awards, Ayo Animashaun, don open up say many Naija musicians dey suffer quietly, as na only small group of big artistes and record labels dey chop real money. For one interview wey he do with Teju Babyface, Animashaun talk say […]

Billboard Don Crown Stevie Wonder as R&B Number One Billboard don talk say na Stevie Wonder be the Greatest R&B Artist of All Time as dem drop list of top 75 best R&B musicians ever. Dem say dem use things like voice power, how plenty the person songs be, how long dem don dey the […]

Tems Collect Diamond Award for Billboard Global Power Players Event for London Grammy award winner and Naija singer Temilade Openiyi, wey people sabi as Tems, don collect big honour for Billboard Global Power Players Event wey happen on Wednesday for Shoreditch House, east London. Tems join other big names like British music legend Sir Elton […]

DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event Disc Jockey wey be billionaire pikin, Florence Otedola wey people sabi as DJ Cuppy, don give correct performance for Bill Gates Foundation Africa Day event wey happen for Seattle, Washington, USA. Before the show, Cuppy post for her Snapchat say, “I […]

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him  Afrobeats Star Burna Boy, don open up say he get deep love and respect for black women, and na because dem be like extension of himself. For one recent interview wey happen for Atlanta, Georgia, the “African Giant” talk say […]


Current track

Title

Artist