Blog one column
Page: 3
Court Don Order DNA Test for Mohbad Pikin Life, Music And Gist Before DNA Wahala Start Mohbad, wey him real name na Ilerioluwa Oladimeji Aloba, na one fast-rising Nigerian artist wey capture many hearts with songs like “Peace,” “Feel Good,” “Ask About Me,” and plenty others. Him start music hustle under Marlian Music, but later […]
Faith Don Win Head of House,Na Him Time to Shine! Faith Show Strength, Carry HoH for Di Week Big Brother house don get new Head of House, and na Faith wey carry am this time. Di competition no easy at all, but Faith stand strong from beginning to end. As Biggie announce am, housemates shout, […]
Nollywood Need Intimacy Coaches Sharp Sharp —Osas Ighodaro speaks “I Still Dey Remember the Disgust” Osas Open Up Popular Nollywood actress, Osas Ighodaro, don open mouth talk her worst kiss experience for set, and e no be small matter. For one recent interview wey go viral, she talk say the actor wey suppose kiss her […]
ASUU Don Warn FG Say Another Strike Fit Happen If Dem No Pay ₦2.5 Million Each Wahala fit soon burst again for Nigerian universities as the Academic Staff Union of Universities (ASUU) don warn the Federal Government (FG) say another nationwide strike fit start any moment from now. This one dey happen as ASUU dey […]
BBNaija Phyna Sister, Ruth Otabor, Die for Dangote Truck Accident Big Brother Naija winner, Phyna, don cry out say Dangote truck kill her younger sister, Ruth Otabor. Di sad accident don cause plenty wahala online, as Nigerians dey vex say Dangote Group never talk anything tangible . Now, Phyna don vow say she go carry […]
Tinubu, Police Mourn as Ex-IGP Solomon Arase Don Die at 69 Nigeria don lose one of her finest security men as Dr. Solomon Arase, former Inspector-General of Police (IGP), die at the age of 69. naso the sad news shock many people across di country on Sunday morning, when news of him death break online. […]
Toke Makinwa Don Born! TV Presenter, Actress & Influencer Welcome Baby Girl , Yakira Eliana Toke Makinwa, one of Naija’s biggest media babes , TV presenter, actress, influencer and businesswoman don officially join the mama geng. She don welcome her first baby, a beautiful baby girl wey she name Yakira Eliana. Wetin Happen? Toke shock […]
Femi Kuti, Scatter 24 Shows for North America , Blogs No Gree Carry Di Story-Made kuti Nigerian Afrobeat icon Femi Kuti just finish one mad 24-show tour for North America inside only one month. 63 years old and di man still dey perform like say him just start yesterday also giving fans pure energy, passion, […]
FG Tell Ibom Air Make Dem Drop Case, KWAM 1 Ban Reduced Abuja – August 2025 The Federal Government don tell Ibom Air make dem drop their case against one passenger, Comfort Emmanson. The airline gree. As e be so, Comfort don finally regain her freedom from detention. The Minister of Aviation and Aerospace Development, […]
Chioma Pays Silent Tribute to Ifeanyi for Davido Wedding. Miami August 2025 Davido and Chioma finally do their white wedding for Miami. The whole event shine with luxury and celebrity vibes, one emotional thing wey touch hearts na how Chioma honor her late son, Ifeanyi Adeleke, in different quiet but powerful ways. Chioma Carry Ifeanyi […]