Justin Bieber: I Tell Hailey She No Go ever appear for Vogue Magazine cover During Fight Pop star Justin Bieber don remember one serious quarrel wey him get with him wife, Hailey Bieber. The Hollywood power couple dey the front cover of the latest Vogue Magazine. As Justin dey celebrate for Instagram, the Canadian singer […]
DJ Cuppy Carry Her Talent Go Perform for Bill Gates Foundation Africa Day Event Disc Jockey wey be billionaire pikin, Florence Otedola wey people sabi as DJ Cuppy, don give correct performance for Bill Gates Foundation Africa Day event wey happen for Seattle, Washington, USA. Before the show, Cuppy post for her Snapchat say, “I […]
Wetin People Fit Relate To Na Wetin I Dey Sing – Kizz Daniel Afrobeats hitmaker, Kizz Daniel don open up say for him music matter, no be to just make am sweet for ear, na to make sure say people fit feel am deep for body. For one post wey him drop for him Instagram […]
Skales Wan Collabo With Yinka Ayefele Drop New Jam Afrobeats singer, Skales don join body with gospel/tungba musician, Yinka Ayefele for new jam, and e don announce say him album ‘Martina’s Son’ go drop, as ‘Shake Body‘ don blow again for TikTok with help from football star Lamine Yamal. As di fire still dey hot, […]
I Bin Get cancer Scare And Dem Comot My Thyroid – Mercy Johnson “I bin think say I get cancer, dem come remove my thyroid” – Mercy Johnson tok about why she don lose weight Nollywood actress Mercy Johnson-Okojie don open up about di health wahala wey she face and why she don lose weight […]
Area Boys Attack Pasuma Convoy for Osun Serious tension catch people for Ikire one town for Osun State on Sunday, as some suspected area boys attack the convoy of popular Fuji musician, Alhaji Wasiu Alabi Pasuma. The wahala happen for afternoon, as the boys begin throw stone and even fire gun for Pasuma convoy. Dem […]
To Be Parent Na Serious Experience – Johnny Drille Nigerian singer John Ighodaro, wey people sabi as Johnny Drille, don open mouth talk about how e feel to become papa. Report bin talk before say di singer and him wife, Rima Tahini, welcome their first pikin — one baby girl wey dem name Amaris Esohe […]
You no be just my manager, you be my shield: Davido Talk About Asa Asika Award-winning musician Davido don write one emotional message give im longtime padi and manager, Asa Asika, as e marry him babe, Leona As Davido dey reflect on their journey, e talk how dem two don waka through thick and thin, […]
Justin Bieber Don Talk Him Mind as Diddy Wahala Burst Everywhere Pop star Justin Bieber don finally break silence after people online begin talk say he be one of the victims of Sean “Diddy” Combs. As e be now, Diddy dey face serious federal court case for New York on top sex trafficking matter. For […]
I dey single and I no dey find relationship – Mr Macaroni Actor and content creator, Mr Macaroni, don open body talk about him love life. He yarn say:“I be single pringle. I dey single and I no dey find relationship. If na dating for Lagos you dey talk, e no get clear definition. But […]