Menu

Compound Wahala
Compound Wahala
Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer
Info and episodes
Ayo Maff Say Na Di Song Collabo With Fireboy Make Am Blow Fast-rising street-pop star, Ayo Maff, don hail Fireboy DML big time, say na their hit collabo ‘Dealer (Remix)’ be the big break wey make people know am. For one interview wey e do for Trending, Ayo Maff no hide mouth at all, him […]
Social media go destroy plenty people – Rudeboy Singer Paul Okoye wey people sabi as Rudeboy don show serious worry about the way Nigerian youths dey use social media anyhow. Di “Reason With Me” crooner talk say people wey dey use social media just dey do clout and chase trend dey play with fire. E […]
Plenty Artists Dey Fake Online – Davido Afrobeats superstar Davido, don talk why him be the most followed African artist for social media. Davido talk say the reason why people follow am pass other artists na because him dey free and open with him fans. According to am, many of him fellow artists dey fear […]
Actress Sarah Martins Don Beg Davido On Top Restaurant Matter Nollywood actress Sarah Martins don publicly beg Afrobeats superstar Davido after small wahala bust over wetin she think say be him 5ive Star Food business. Martins bin advise Davido for Instagram say the business (wey she think say na restaurant) for better if dem name […]
50 Cent Don React Say Dem Mention Him Name for Diddy Trial Popular American rapper, 50 Cent don react after dem mention him name for inside ongoing sex trafficking and racketeering trial wey concern him colleague, Sean Combs aka P. Diddy. Diddy wey dem arrest for 2024, dey face serious court matter for New York […]
Actress Oma Nnadi Don Confirm Say Alex Ekubo Dey Kampe Actress Oma Nnadi don come out defend her colleague Alex Ekubo, as people dey ask questions about why him disappear from social media. For her Instagram story, Oma Nnadi tell fans make dem no worry say the actor dey alright. “Make una stop to dey […]
Speed Darlington don enter wahala for wetin he talk say him do with 15-year-old girl Popular entertainer, Speed Darlington, dey face investigation now over one video wey him post for Instagram where e talk say him sleep with 15-year-old girl. For the video, Speed Darlington use Igbo yarn how the thing happen for one hotel […]
Davido Don Yarn How Him Papa Help Am For Early Days of Him Music Career Nigerian superstar Davido don open up how him papa, Dr. Adedeji Adeleke, help am for the early days of him career. According to Davido, when he just drop ‘Dami Duro’ as 17-year-old and blow, one record label bin give am […]
Plenty of us wey be celebs get some part of our life wey we no dey enjoy – Peter Okoye Afrobeats superstar Peter Okoye, one half of the legendary P-Square duo, don talk say this fame life no easy at all, even after almost 30 years for the music game. For one interview wey him […]
Davido Para for Sarah Martins Over Chioma Restaurant Talk Afrobeats superstar Davido don blast Nollywood actress Sarah Martins after she suggest say him new restaurant campaign suppose bear him wife Chioma Adeleke name. Martins drop one post for Instagram as she react to Davido collabo with one food brand. She talk say she bin hope […]