Yanga FM 89.9

Young Shall Grow

Young Shall Grow

Young Shall Grow


Info and episodes

Afrobeat

Page: 10

Davido Defend Naija, Talk Say Everywhere Get Wahala, No Be Only Here Afrobeats star Davido don stand gidigba defend Naija against all the bad mouth wey people dey talk. E talk say wahala like violence and crime dey everywhere for this world, no be only Naija get am. E blast media wey dey always carry […]

Plenty better things dey to do for Lagos: Davido Yarn About Lagos  Nightlife  Music superstar Davido don yan say Lagos get di best nightlife for di whole world. Di Afrobeats superstar talk this one for one podcast, where he hail Lagos for di kind vibes, restaurants and enjoyment places wey dey make di city special. […]

OdumoduBlvck And Portable Don Cook Beta Jam – Gbedu Wey Go Scatter Street As street pop star Portable take announce before, him collabo with award-winning rapper OdumoduBlvck don ready gidigba. Odumodu preview the gbedu wey never drop during him sold-out show for Ibadan, one of di stops for him tour wey dem tag “The Greatest […]

Lil Kesh Talk Say Marriage No Dey Work, Say E No Believe for Am Nigerian singer and rapper, Lil Kesh, don open up say he no believe for marriage, talk say the thing no dey work like that. For one recent episode of The Esther Show, the “Shoki” crooner yarn as e be say e […]

Falz Don Stir Wahala Say: To Knack Before Marriage No Be Sin Popular Naija rapper and human rights advocate Falz the Bahd Guy don cause serious online drama after e talk say fornication (to knack before marriage) no be sin, even though Bible talk otherwise. Falz drop the gbosa tweet for X wey dem dey […]

Na Small E remain Make Stray Bullet Touch Seun Kuti For U.S Nigerian Afrobeat musician, Seun Kuti, nearly run enter gbege for Yankee after stray bullet enter him hotel room. Seun post the tori for him Instagram on Sunday evening, show as bullet scatter him hotel window just like that. For the video, e show […]

Davido Yarn Say Im twin pikin resemble Im late Son Ifeanyi Popular Nigerian musician, Davido, don yarn say him twin pikin resemble him late son, Ifeanyi, no be small. Davido open mouth talk this one when him go do interview with Ebro Darden for Apple Music 1, where e talk say the way the small […]

Tiwa Savage Yarn Say Naija Men Get Swag But No Sabi Romance Afrobeats star, Tiwa Savage, don talk say most Naija men no too sabi romance, even though dem dey always dress fine and get correct swag. As she dey yarn for one interview with GRM Daily’s “Thoughts in a Culli”, Tiwa describe Nigerian men […]

E-Money don warn Nigerians make dem stop to spray Naira for parties Popular businessman and entertainer, Emeka Okonkwo, wey dem sabi as E-Money, don talk say make Nigerians respect Naira and follow law when dem dey celebrate. For hin recent post for Instagram, E-Money remind people say spraying money for parties no dey legal. He […]

Qing Madi Talk Say Nigerian Music Industry Dark Young Afrobeats star Qing Madi don open up about wetin dey happen for inside Nigerian music industry, and she no hold back. Na for her Instagram story the 18-year-old singer wey her real name be Chimamanda Pearl Chukwuma, but dem sabi am as Qing Madi, drop one […]


Current track

Title

Artist