Yanga FM 89.9

Young Shall Grow

Young Shall Grow

Young Shall Grow


Info and episodes

Afrobeat

Page: 7

Femi Kuti,  Scatter 24 Shows for North America ,  Blogs No Gree Carry Di Story-Made kuti Nigerian Afrobeat icon Femi Kuti just finish one mad 24-show tour for North America inside only one month.  63 years old and di man still dey perform like say him just start yesterday also giving fans pure energy, passion, […]

Chioma Pays Silent Tribute to Ifeanyi for Davido Wedding. Miami  August 2025 Davido and Chioma finally do their white wedding for Miami.  The whole event shine with luxury and celebrity vibes, one emotional thing wey touch hearts na how Chioma honor her late son, Ifeanyi Adeleke, in different quiet but powerful ways. Chioma Carry Ifeanyi […]

OBO Wedding Wahala Don Start for Miami Davido & Him Babe Don Land in Style!   Global Afrobeats artiste  Davido and him beautiful bride don land Miami for their five-day luxury wedding extravaganza. Both of them arrive in separate luxury private jets, touching down at different times. However, they carry the same big energy wey […]

Seyi Vibez Music Don Hit 1 Billion Streams Naija music star Seyi Vibez don finally enter the league of ogas as im music don pass 1 billion streams across all the big digital platforms. This kain achievement no be small thing – e show say Seyi Vibez na real heavyweight for Afrobeats and street music wey […]

Na you first carry Afrobeats go UK, Rema hail D’banj Nigerian singer, Divine Ikubor wey everybody sabi as Rema, don hail Afrobeats legend D ’banj for di work wey e don do to help push Afrobeats go global level, especially for UK. D’banj 2012 hit song, ‘Oliver Twist’, na di first Naija jam wey enter top […]

Bella Shmurda Talk Say If E No Be Musician, E For Don Be Preacher Nigerian Afrobeats singer Bella Shmurda don talk say if e no be musician, e for don be preacher or motivational speaker. The guy wey sing ‘Triumphant’ yan say e sure say preaching na him true purpose. Shmurda yan this one for […]

E No Make Sense When Artiste Just Dey Sign Another Artiste Just to Show Say E Don arrive – Simi Nigerian singer, Simisola Kosoko, wey people sabi as Simi, don talk her mind about di new style wey big artistes dey open record label to sign upcomers. She yarn say she fit mentor up-and-coming musicians, […]

Peter Okoye Don Vex, Call Out Him Brothers Paul and Jude Say Dem Wan Spoil Him Name Peter Okoye, one half of the former P-Square duo, don carry him vex go social media to para for him brothers, Paul and Jude. He accuse dem say dem wan spoil him name on purpose, especially as dem […]

E Easy to Blow Now Pass How E Be for 2000s – Timaya One of di OG musicians for Naija, Timaya, don yarn say to enter music industry now dey way easier pass how e be for 2000s to early 2010s, when him and him padi dem dey run things. As e dey talk for one […]

Spotify do Masterclass for artists on how to fight stream farming wahala Di global streaming platform, Spotify, don dey double their effort to fight the gbege wey fake streaming dey cause for music industry. Fake streaming wey involve things like bots wey just dey run music on repeat or click farms still be serious problem […]


Current track

Title

Artist