Afrobeat
Page: 4
Davido Drop Hint Say Joint Album With Chris Brown Dey Come Afrobeats megastar Davido don spark serious excitement after him hint say joint album with American R&B superstar Chris Brown dey on di table. Davido drop this gist during recent interview, and since then, music fans for Africa, America, and Europe don dey reason wetin […]
Wendy Shay Bag Best Female Artiste for Western Africa at AFRIMMA Ghanaian singer Wendy Shay don show say she dey on top for West Africa music scene as she bag Best Female Artiste in Western Africa at AFRIMMA Awards. She beat strong competition wey include Tiwa Savage, Ayra Starr, Moily and other big female stars […]
Harrysong : “Na Me Get Three Wives, Abi You Wan Join?” Popular Nigerian singer Harrysong, wey birth name na Harrison Tare Okiri, don become one of Naija biggest Afrobeat and R&B stars. E don give us hit songs like “Mandela”, “Billionaire”, and “Beta Pikin”, wey dey make people dance everywhere. Over the years, Harrysong don […]
Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]
“No Davido, No Vibes.” OBO Spark Fresh Gist Online By ;Ezurumem Obinna praise Davido Yarn Him Mind for X Popular singer David Adeleke, wey dem sabi as Davido, don raise dust online after e talk say Nigerian music for dull without am. For him X page, OBO write say, “Imagine no Davido… sh*t [the music […]
Jux Says Marriage to Priscilla Don Take Him Career Enter New Level By; Ezurumem Obinna praise . Tanzanian music star Jux don open up again on how marrying his wife, Priscilla, don bring serious positive change to his career and public image for recent interview with yanga fm. Marriage Wey Expand Him Fanbase According to […]
“I Think Say Na Normal Babe” – Jux Open Up on How E Meet Priscilla By ;Ezurumem Obinna Praise Tanzanian music star Jux don finally open up on the real story behind how he met his wife, Pricilla, and the revelation don surprise plenty fans. For recent interview with us for yanga fm na when […]
Life Lager Celebrates the East with Jeriq, Odumodu & Duncan Mighty. Life Lager don officially raise the bar this festive season oh. Dem don announce one big 5-city celebration wey go light up the East and South-South. Na Jeriq the Hussla, Odumodu Blvck, Duncan Mighty, and DJ Neptune dey lead the movement with four heavyweights. […]
YouTube Crowns OmoniOboliTV Top Creator Channel for Naija Veteran Nollywood actress, director, and producer Omoni Oboli don add another big win to her long list of achievements. For 2025, YouTube officially crown OmoniOboliTV as the Top Creator Channel in Nigeria, and honestly, nobody surprise. With over 30 movies released in just one year, Omoni Oboli […]
Tems Opens Up on Style, Music & Love in Rare Interview Grammy-winning singer Tems don show say she no dey afraid shine. For 2025, she dey move with new kind confidence wey calm, collected, and yet fully in control. After another massive year of hits and global recognition, Tems sit down with Cee Valentina for […]