Menu
Compound Wahala
Compound Wahala
Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer
Info and episodes
Uluoma Rochas-Nwosu: Why This Governor Daughter Comot Mind From Politics Come Face Her Passion! By :Ezurumem Obinna When daughter of former Imo State Governor Rochas Okorocha enter room, expectation dey enter with her. But Uluoma quietly dey rewrite her own story one interior design at a time. She recently sit down with Yanga FM for […]
How Faith Ogbah Silence Her Pain Come Win Two Pageant By : Ezurumem Obinna She cross Atlantic, break record for Texas, come return motherland come collect crown. Faith Ogbah no dey play at all. Yanga FM studio recently receive serious upgrade when Nigerian-American queen Faith Ogbah enter calm, composed, and carry story wey fit full […]
Di Lioness Don Land: Max FM New Breakfast Queen Don Arrive O! Max FM, di sister station to di one and only Yanag FM, don officially unveil dia newest on-air person, and di radio streets don dey shake already. Make una meet Honey Ojukwu dem dey call am di Lioness of New School Radio — […]
Crayon wake up Drag Don Jazzy ,Internet Catch fire ! Nobody wake up any regular Monday morning expect say dem go see full celebrity meltdown but here we dey. Afrobeats artiste Crayon, wey Don Jazzy formerly sign under Mavin Records, don go social media drag him former oga finish. The crashout so loud, even people […]
Nigerian Magician Fado the Great Don Break Guinness Record With the Ultimate Lock-In Ibitoye King Fad do 50 hours straight of magic and the preparation sef na whole story on its own. When Naija people talk say person don “reach another level,” na so so talk most time. But for Ibitoye King Fad wey dem […]
Sarah Martins Don Call Out Yul Edochie & Judy Austin And The Figures No Be Joke At All The actress, philanthropist, and certified internet wahala queen waka enter Yanga FM recently and e was clear say she no come to whisper. She come to talk With full voice ,With names With amounts And with absolutely zero […]
Sarah martins Order Package. He Deliver Love. Internet Deliver Chaos. Our own Sarah Martins actress, influencer, philanthropist wey get heart of gold been no know say one simple online order go turn her life upside down like akara wey fall for ground. But e happen, and e sweet pass Telemundo. So she order […]
Disrespect Choke for industry and Portable No dey gree -Praiz Our very own R&B original, Praiz, recently settle down with Yanga FM and e be like say him carry bucket full of truth come. No fake smile, no industry packaging just raw, correct gist about something wey every artist dey quietly battle wey be Respect. […]
“I Dey Make Films for People Wey Get Sense”-Kunle Afolayan Naija filmmaker Kunle Afolayan just scatter the internet with some pepper talk wey get everybody dey yarn. For recent video wey don dey go viral pass free data, the award-winning director clap back for people wey don dey complain say im movies “too deep” or […]
Naija Man Uchenna Nwosu Don Finish Work for Super Bowl The Super Bowl game between Seattle Seahawks and New England Patriots be like say na do-or-die. Everybody dey sweat. Then, gbosa Uchenna Nwosu just comot run enter end zone score the touchdown wey seal 12-9 victory for Seattle. The Naija-born defensive machine no just score […]