Yanga FM 89.9

Feature Story

Page: 2

Lunar Eclipse Shock Nigerians and Ghanaians – Moon Turn Red Like Fire Locals Watch Nature’s Free Drama for Sky Sunday Night Lagos, Nigeria / Accra, Ghana many  Sky watchers for Nigeria and Ghana gather outside Sunday night, 7th September, as lunar eclipse show face for sky. Di moon turn red as blood, and many people […]

ASUU Don Warn FG Say Another Strike Fit Happen If Dem No Pay ₦2.5 Million Each Wahala fit soon burst again for Nigerian universities as the Academic Staff Union of Universities (ASUU) don warn the Federal Government (FG) say another nationwide strike fit start any moment from now. This one dey happen as ASUU dey […]

 BBNaija Phyna Sister, Ruth Otabor, Die for Dangote Truck Accident Big Brother Naija winner, Phyna, don cry out say Dangote truck kill her younger sister, Ruth Otabor. Di sad accident don cause plenty wahala online, as Nigerians dey vex say Dangote Group never talk anything tangible  . Now, Phyna don vow say she go carry […]

Toke Makinwa Don Born! TV Presenter, Actress & Influencer Welcome Baby Girl , Yakira Eliana Toke Makinwa, one of Naija’s biggest media babes , TV presenter, actress, influencer and businesswoman  don officially join the mama geng. She don welcome her first baby, a beautiful baby girl wey she name Yakira Eliana. Wetin Happen? Toke shock […]

FG Tell Ibom Air Make Dem Drop Case, KWAM 1 Ban Reduced Abuja – August 2025 The Federal Government don tell Ibom Air make dem drop their case against one passenger, Comfort Emmanson. The airline gree. As e be so, Comfort don finally regain her freedom from detention. The Minister of Aviation and Aerospace Development, […]

Evan Okoro Don Cry Out Say Husband Dey Threaten Her say  “He Refuse Me Sex, and Now He Wan Harm Me!” Nollywood actress, Evan Okoro, don raise alarm for social media as she talk say her husband dey allegedly threaten her life. The matter burst out after she carry the gist go her Insta Story, […]

Shaffy Bello Open Up: “I Don Date Young Men Before” — Nollywood Star Talk Marriage & Material Expectations Veteran Nollywood actress Shaffy Bello don yarn her mind about relationships, marriage, and the high expectations wey some women dey carry enter love matter. For recent interview wey trend online, Shaffy no hold back as she reveal […]

Five Things Wey You Suppose Sabi About Di Olubadan Throne As Ibadan people dey mourn Oba Akinloye Owolabi Olakulehin, di 43rd Olubadan of Ibadanland, wey waka go meet him ancestors, here na five important tins wey everybody suppose sabi about di Olubadan Throne: 1. Olubadan Na Di Oga Kpatakpata for Ibadan Traditional System Olubadan of […]

Benue People No Need food, Na insecurity Dey Worry Dem – VeryDarkMan Popular guy wey dey fight for people, VeryDarkMan don drag billionaire pikin Kiddwaya wey dey beg we country people to send money to help people wey suffer for recent attack wey sele for Benue. If una remember say Kiddwaya share one post for […]

Iyanya Drop Tribute Song for People Wey Kpai for Benue Afrobeats star Iyanya don release one song wey touch heart for di people wey die for di recent attack wey happen for Yelewata, Guma Local Government Area for Benue State. Di wahala kpai 200 people, and many families still dey cry. For di song, Iyanya […]


Current track

Title

Artist