OGA BOSS
Illbliss Don Talk Am: “Artists Dey Lazy and Ungrateful But Labels Dey Steal Too” The veteran rapper and music executive enter Yanga FM go share him unfiltered take on the growing label versus artist drama wey dey Plague Nigerian entertainment Industry. Plus him dish out truth like na free jollof rice for owambe. Nobody escape […]
-
Pages