Tegaboi Dc
Tegaboi DC : “Dapper Music Take My Shine, Now Dem Say I Owe $55K Tegaboi DC don comot for silence and him mouth no dey carry last. The upcoming street artiste wey dey make waves underground enter Yanga FM Cruise Express yarn the kind kasala wey him encounter under Dapper Music record label and e […]
-
Pages