Yanga FM 89.9

yanga drive

Cruise Express

Cruise Express

Cruise Express


Info and episodes

Author: YangaEditor1

Page: 12

Skales Wan Collabo With Yinka Ayefele Drop New Jam Afrobeats singer, Skales don join body with gospel/tungba musician, Yinka Ayefele for new jam, and e don announce say him album ‘Martina’s Son’ go drop, as ‘Shake Body‘ don blow again for TikTok with help from football star Lamine Yamal. As di fire still dey hot, […]

I Bin Get cancer Scare And Dem Comot My Thyroid – Mercy Johnson  “I bin think say I get cancer, dem come remove my thyroid” – Mercy Johnson tok about why she don lose weight Nollywood actress Mercy Johnson-Okojie don open up about di health wahala wey she face and why she don lose weight […]

Area Boys Attack Pasuma Convoy for Osun Serious tension catch people for Ikire one town for Osun State on Sunday, as some suspected area boys attack the convoy of popular Fuji musician, Alhaji Wasiu Alabi Pasuma. The wahala happen for afternoon, as the boys begin throw stone and even fire gun for Pasuma convoy. Dem […]

To Be Parent Na Serious Experience – Johnny Drille Nigerian singer John Ighodaro, wey people sabi as Johnny Drille, don open mouth talk about how e feel to become papa. Report bin talk before say di singer and him wife, Rima Tahini, welcome their first pikin — one baby girl wey dem name Amaris Esohe […]

You no be just my manager, you be my shield: Davido Talk About Asa Asika Award-winning musician Davido don write one emotional message give im longtime padi and manager, Asa Asika, as e marry him babe, Leona As Davido dey reflect on their journey, e talk how dem two don waka through thick and thin, […]

Justin Bieber Don Talk Him Mind as Diddy Wahala Burst Everywhere Pop star Justin Bieber don finally break silence after people online begin talk say he be one of the victims of Sean “Diddy” Combs. As e be now, Diddy dey face serious federal court case for New York on top sex trafficking matter. For […]

I dey single and I no dey find relationship – Mr Macaroni Actor and content creator, Mr Macaroni, don open body talk about him love life. He yarn say:“I be single pringle. I dey single and I no dey find relationship. If na dating for Lagos you dey talk, e no get clear definition. But […]

Burna Boy Show Big Love for Black Women – Say Dem Be Part of Him  Afrobeats Star Burna Boy, don open up say he get deep love and respect for black women, and na because dem be like extension of himself. For one recent interview wey happen for Atlanta, Georgia, the “African Giant” talk say […]

Chris Brown Wahala for UK: Wetin Really Dey Happen Popular R&B singer Chris Brown don enter big wahala for UK as dem don charge am for grievous bodily harm (GBH) with intent, say im allegedly wound person for one nightclub for London. Make we break down wetin really dey happen.

Iyabo Ojo, Tonto Dikeh Don Carry Very Dark Man Go Court Again Ontop Cyberbullying Mata Di police don parade controversial social media critic, Martins Otse, wey people sabi as VeryDarkMan (VDM), as e be like say e don yarn wetin e no suppose yarn on the internet about Tonto Dikeh and Iyabo Ojo. Dem also […]


Current track

Title

Artist