Menu
Compound Wahala
Compound Wahala
Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer
Info and episodes
ASUU Don Warn FG Say Another Strike Fit Happen If Dem No Pay ₦2.5 Million Each Wahala fit soon burst again for Nigerian universities as the Academic Staff Union of Universities (ASUU) don warn the Federal Government (FG) say another nationwide strike fit start any moment from now. This one dey happen as ASUU dey […]
BBNaija Phyna Sister, Ruth Otabor, Die for Dangote Truck Accident Big Brother Naija winner, Phyna, don cry out say Dangote truck kill her younger sister, Ruth Otabor. Di sad accident don cause plenty wahala online, as Nigerians dey vex say Dangote Group never talk anything tangible . Now, Phyna don vow say she go carry […]
Tinubu, Police Mourn as Ex-IGP Solomon Arase Don Die at 69 Nigeria don lose one of her finest security men as Dr. Solomon Arase, former Inspector-General of Police (IGP), die at the age of 69. naso the sad news shock many people across di country on Sunday morning, when news of him death break online. […]
Toke Makinwa Don Born! TV Presenter, Actress & Influencer Welcome Baby Girl , Yakira Eliana Toke Makinwa, one of Naija’s biggest media babes , TV presenter, actress, influencer and businesswoman don officially join the mama geng. She don welcome her first baby, a beautiful baby girl wey she name Yakira Eliana. Wetin Happen? Toke shock […]
Femi Kuti, Scatter 24 Shows for North America , Blogs No Gree Carry Di Story-Made kuti Nigerian Afrobeat icon Femi Kuti just finish one mad 24-show tour for North America inside only one month. 63 years old and di man still dey perform like say him just start yesterday also giving fans pure energy, passion, […]
FG Tell Ibom Air Make Dem Drop Case, KWAM 1 Ban Reduced Abuja – August 2025 The Federal Government don tell Ibom Air make dem drop their case against one passenger, Comfort Emmanson. The airline gree. As e be so, Comfort don finally regain her freedom from detention. The Minister of Aviation and Aerospace Development, […]
Chioma Pays Silent Tribute to Ifeanyi for Davido Wedding. Miami August 2025 Davido and Chioma finally do their white wedding for Miami. The whole event shine with luxury and celebrity vibes, one emotional thing wey touch hearts na how Chioma honor her late son, Ifeanyi Adeleke, in different quiet but powerful ways. Chioma Carry Ifeanyi […]
Evan Okoro Don Cry Out Say Husband Dey Threaten Her say “He Refuse Me Sex, and Now He Wan Harm Me!” Nollywood actress, Evan Okoro, don raise alarm for social media as she talk say her husband dey allegedly threaten her life. The matter burst out after she carry the gist go her Insta Story, […]
OBO Wedding Wahala Don Start for Miami Davido & Him Babe Don Land in Style! Global Afrobeats artiste Davido and him beautiful bride don land Miami for their five-day luxury wedding extravaganza. Both of them arrive in separate luxury private jets, touching down at different times. However, they carry the same big energy wey […]