Yanga FM 89.9

Compound Wahala

Compound Wahala

Compound Wahala by Presented by Rugged Pastor & BabyLawyer


Info and episodes

Author: YangaEditor1

Page: 5

Na serious gbege wey dey unfold for Nollywood this time as popular actor Gideon Okeke no hold back to express him real thoughts about Jim Iyke latest movie wey Amazon Prime pay $2.5 million to show. According to Gideon, that movie no just bad, e trash well well, and e dey shame Nollywood. He even […]

Na celebration full ground as Nigeria women basketball team, DTigress, don carry AfroBasket Women’s Championship for the 5th time in a row! Yes, you hear am well  na  FIVE times back-to-back! omo na  history dem don write again as dem finish Mali 74-61 for the final wey happen for Kigali, Rwanda.  DTigress No Dey Carry […]

Gobe as 2Face Idibia Don Marry New Bae, Natasha Osawaru for Abuja ! Naija music legend, 2Baba (formerly known as 2Face Idibia), don cause major buzz online as he tie the knot with him new lover, Natasha Osawaru, for inside Abuja over the weekend. The quiet but classy wedding wey happen for one private venue […]

BBNaija S10: Koyin Break Down for Kitchen as Mensan Share Emotional Story Big Brother Naija Season 10 don give fans another unforgettable moment as housemate Koyin burst into tears for kitchen after hearing one deep, emotional story from fellow housemate Mensan.   How the Matter Take Happen   The emotional moment happen on monday afternoon when […]

Shaffy Bello Open Up: “I Don Date Young Men Before” — Nollywood Star Talk Marriage & Material Expectations Veteran Nollywood actress Shaffy Bello don yarn her mind about relationships, marriage, and the high expectations wey some women dey carry enter love matter. For recent interview wey trend online, Shaffy no hold back as she reveal […]

Rita Edochie Don Change am for Haters Wey Wan May Drop Edochie Name Nollywood actress and Edochie family member, Rita Edochie, don cause kasala online as she stand gidigba support May Edochie wey be former wife of the ogbonge actor Yul Edochie. For one long Instagram post na im Rita blast people wey dey talk […]

Destalker Don Confirm Say Im Marriage Don Scatter  Popular Naija comedian, Destalker, don finally open up say im marriage don scatter. The funny man wey always dey hide him personal life, drop the tori for recent interview with content creator Timi Agbaje. Even though the marriage don end, Destalker talk say him still dey happy. […]

Five Things Wey You Suppose Sabi About Di Olubadan Throne As Ibadan people dey mourn Oba Akinloye Owolabi Olakulehin, di 43rd Olubadan of Ibadanland, wey waka go meet him ancestors, here na five important tins wey everybody suppose sabi about di Olubadan Throne: 1. Olubadan Na Di Oga Kpatakpata for Ibadan Traditional System Olubadan of […]

I No dey hide My marriage, I no Just like wahala – Ruth Kadiri Popular Nollywood actress, Ruth Kadiri, don finally open up about why people no dey see her husband, Mr. Ezerika, for public. For one interview wey she do for the Dear Ife Podcast by Diary of a Naija Girl, Ruth talk say […]

Seyi Vibez Music Don Hit 1 Billion Streams Naija music star Seyi Vibez don finally enter the league of ogas as im music don pass 1 billion streams across all the big digital platforms. This kain achievement no be small thing – e show say Seyi Vibez na real heavyweight for Afrobeats and street music wey […]


Current track

Title

Artist