Yanga FM 89.9

Author: YangaEditor1

Page: 8

NCC Warn DJs Wey No Get License Say Dem Fit Go Prison For 5 Years Di Director-General of Nigerian Copyright Commission (NCC), Dr John Asein, don talk say DJs wey dey play songs without correct license or permission from the owner fit go jail for 5 years or pay N1 million fine. According to wetin […]

Falz Say E No Get Any Relationship Wit Bobrisky, E Just Wan Help Popular Naija musician, Folarin Falana wey people sabi as Falz, don deny say e get any kain relationship wit the popular man wey dey dress like woman wey im name be Bobrisky. This one dey happen as VDM, wey dey face court […]

Tems Collect Diamond Award for Billboard Global Power Players Event for London Grammy award winner and Naija singer Temilade Openiyi, wey people sabi as Tems, don collect big honour for Billboard Global Power Players Event wey happen on Wednesday for Shoreditch House, east London. Tems join other big names like British music legend Sir Elton […]

BBNaija Star Alex Unusual Say Dem Don Brainwash People Wey Dey Hail Pastor Too Much Big Brother Naija housemate Alex Unusual don spark serious talk for online after she drop her mind about how some people dey carry pastors for head. According to her, na pure brainwashing, and anybody wey dey talk “The God of […]

E Easy to Blow Now Pass How E Be for 2000s – Timaya One of di OG musicians for Naija, Timaya, don yarn say to enter music industry now dey way easier pass how e be for 2000s to early 2010s, when him and him padi dem dey run things. As e dey talk for one […]

Spotify do Masterclass for artists on how to fight stream farming wahala Di global streaming platform, Spotify, don dey double their effort to fight the gbege wey fake streaming dey cause for music industry. Fake streaming wey involve things like bots wey just dey run music on repeat or click farms still be serious problem […]

Toyin Abraham beg Ruby Ojiakor say she go make am up to her after she miss her wedding Nollywood filmmaker Toyin Abraham don apologise give her colleague Ruby Ojiakor say she no fit show face for her big wedding wey happen for May. Plenty Nollywood stars like Destiny Etiko, Angela Okorie, Queeneth Hilbert, and Mama […]

Nasboi survive accident as e dey waka round 36 states to get Davido to feature am Comedian and singer wey dem dey call Nasboi don escape one serious motor accident as e dey do 36-state waka just to collect verse from Davido. Di accident happen on June 4, 2025, when Nasboi motor jam under one […]

Actress Biola Adebayo Don Confirm Say She and Her Husband Don Split Nollywood actress Biola Adebayo don finally open up say she and her husband no dey together again since April 2024. She yarn this for Instagram on Tuesday as she wish her ex-husband happy birthday. She write:“Happy birthday to my ex-husband and my baby […]

Tems Manager Don Talk Say Na Only $300 Naija Artistes Dey Make from 1 Million Streams for Naija Tems manager, Muyiwa Awoniyi, don reveal say Nigerian artistes dey collect just about $300 if dem get one million streams inside Naija. As he take talk for one recent episode of the Afrobeats Intelligence podcast, Awoniyi compare […]


Current track

Title

Artist