Yanga FM 89.9

Blog one column

Page: 2

” Chike Rejected His Share of ‘Love Egbugom’ Profits!” – Syemca  Rising Afrobeats sensation Syemca (pronounced see-emka) don open up about his musical journey, family ties, and the beautiful brotherhood he shares with his superstar sibling, Chike. Music Runs in the Blood During his sit-down with Yanga FM, Syemca no just wake up one day […]

Omah Lay Don Tease “Don’t Love Me” As Clarity Of Mind Era Don Start Proper  The Nigerian Afrobeats star Omah Lay don begin warm ground for him next chapter, and the vibe don already get correct emotions. The Grammy-nominated singer just drop teaser for him new song “Don’t Love Me”. This  wey be the second […]

2026 Grammy Predictions: 5 Nigerian Stars Set to Battle for Gold This Sunday! By: Ezurumem Obinna This Sunday, February 1, 2026, the Crypto.com Arena go turn into battleground as five of Nigeria’s biggest musical exports fight for Grammy glory. And trust me, the vibes go dey electric! Who Dey Fight for the Crown? Make we […]

Baby Diaz Opens Up on Growth, Sound Switch, and Love for Naija Baby Diaz don  open mouth talk him journey as an artiste, and the gist sweet well well. For him latest interview with Yanga FM, the Allonzy crooner break down how him life and sound don evolve over the years, from Uganda to South […]

Betrayer? TML Vibez alleged Rift with seyi vibez  By; Ezurumem Obinna TML Vibez, the young talent wey don dey make waves for the street, sit down for Yanga FM studio come decide say enough is enough. E don tire to dey hear different versions of him story wey no even sound like wetin really happen. […]

Arike Don Yarn How E Take Meet Okoya  Pikin Them: “I Swear, I No Know Who Dem Be” By: Ezurmem Obinna  Popular Naija content creator Samuel Banks, wey everybody sabi as Arike, don finally open mouth talk about how e take become padi with the Okoya brothers wey be pikin to one of the  richest […]

ID Cabasa -“Unfinished Business” No Go Ever Finish! By:Ezurumem Obinna OG Producer ID Cabasa  don  siddon with Yanga FM and scatter everywhere with the kind tori wey im talk. The baba don tell us say im album “Unfinished Business” no go ever finish  and before you vex, make you hear wetin im talk first! The […]

 Seun Kuti enter hot gbas gbos as he drag Wizkid FC naso wizkid reply am   Music heavyweight  Wizkid don take over world trend again, and this time e no be song or show. The Starboy enter X (formerly Twitter) with fire, and e ignite old beef between am, Seun Kuti, and Wizkid FC. As expected, […]

Wendy Shay Open Up on Bullying After Ebony Reigns’ Death By : Obinna Ezurumem Ghanaian star Wendy Shay don bare her heart for a fresh interview on Yanga FM with Jaycee Talks and BYB Sasa. The AFRIMMA West African Female Artiste of the Year talk how her early days for the industry no be beans […]

Ceeza Milli in Jail? Singer Confess Dark Chapter Afrobeats songwriter Ceeza Milli don shock fans after he open up for Yanga FM interview with Emcee RnB and Ann Chiewei. The hitmaker talk plain say  no be lie say he  spend three months inside prison. According to am, wrong moves and desperation for quick cash push […]


Current track

Title

Artist