Yanga FM 89.9

Yarn With Gen Z’s

Yarn With Gen Z’s

Yarn With Gen Z’s


Info and episodes

Harrysong : “Na Me Get Three Wives, Abi You Wan Join?” Popular Nigerian singer Harrysong, wey birth name na Harrison Tare Okiri, don become one of Naija biggest Afrobeat and R&B stars. E don give us hit songs like “Mandela”, “Billionaire”, and “Beta Pikin”, wey dey make people dance everywhere. Over the years, Harrysong don […]

Super Eagles Dey Semi-Finals After 2-0 Win Against Algeria  Nigerian Super Eagles don show say na them be the rue giant of africa as dem beat Algeria 2-0 to secure their spot for CAF Cup semi-finals. Even with wahala wey dem face for di journey, Nigeria show say dem strong and ready to fight for di […]

Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]

AFRIMMA Burst Lagos for Three Solid Days of Enjoyment Lagos confirm again say e be Africa entertainment headquarters as AFRIMMA Awards take over di city for three full days. Falz the bad guy  as the headline host for the event even make am choke more . From Thursday, January 8, reach Sunday , January 11, […]

Anthony Joshua don Step Back From Boxing After Tragic Accident British-Nigerian boxer Anthony Joshua don step back from boxing after one serious road accident for Lagos–Ibadan (Ogun) Expressway. The crash allegedly carry go the lives of him trainer and best friend, while Joshua himself survive. Even though dem don bury the victims, the kasala still […]

3 Times Funke Akindele Movies Don Smash Nollywood Box Office Hard When talk reach Nollywood box office power, one name dey always pop up sharp-sharp na the one and only  Funke Akindele. Anytime her movie land for cinema, seats go fill, numbers go rise, and records go bend. Year after year, she dey deliver hits, […]

Grok Under Fire as AI Nude Image Wahala Burst for X Grok, the AI chatbot wey Elon Musk xAI build and put inside X (former Twitter), don enter serious wahala after people begin use am create sexualised images of people, including small pikin dem. The matter don raise fresh fear about AI safety and how […]

Why People Think Lookman and Osimhen Clash  And Wetin Really Happen. By: Ezurumem Obinna  The talk about Ademola Lookman and Victor Osimhen start after one heated moment for their last game, when camera catch small exchange between both players during play. As both of them be top attackers and play for the same club side […]

“No Davido, No Vibes.” OBO Spark Fresh Gist Online By ;Ezurumem Obinna praise  Davido Yarn Him Mind for X Popular singer David Adeleke, wey dem sabi as Davido, don raise dust online after e talk say Nigerian music for dull without am. For him X page, OBO write say, “Imagine no Davido… sh*t [the music […]

PapayaEx Opens Up on Casting James Brown in Her Movie The night market . By ;Ezurumem Obinna praise  Influencer and filmmaker Papaya don finally talk about why she feature James Brown in her latest movie. For a recent Yanga FM interview with Jaycee, she spill the real reason behind the casting and address rumors about […]


Current track

Title

Artist