Yanga FM 89.9

yanga drive

Cruise Express

Cruise Express

Cruise Express


Info and episodes

ASUU Don Issue Ultimatum for Indefinite Strike as Talks Collapse ASUU Don Para, Say Dem No Go Gree Again Academic Staff Union of Universities (ASUU) don drop serious ultimatum give Federal Government as their negotiation don jam rock again.According to the union, if FG no fulfill the 2009 welfare agreement especially the one wey concern […]

 Yanga FM First caller don cash out 1 million naira Nigeria’s leading urban-pidgin radio station Yanga 89.9 FM  don set new record . As we become the first radio station for the country to reward one of awa loyal listener with ₦1 million cash . This win happen under the Yanga FM One Million Giveaway […]

OAP Nedu Claims Some Ladies “Get Belle to Add Weight” Then Comot Am. Nedu Drop Controversial Statement Again Popular OAP and content creator, Nedu Wazobia, don shake social media table once more.During him recent episode of “Voice of the Street” on Max FM 102.3, the media personality claim say some ladies dey deliberately get belle […]

Five Times Burna Boy Don ‘Crash Out’ for Concerts, According to Viral Online Claims Burna Boy and Him No-Nonsense Stage Style  Global superstar Burna Boy don build reputation as one of Africa biggest performers. At the same time, social media don label am as person wey no dey hide him feelings on stage.Anytime crowd behaviour […]

Nigeria Don Miss Out for World Cup After Last-Minute Defeat to DR Congo Super Eagles Start Well but Finish in Pain Nigeria hopes to enter the next World Cup don scatter yesterday after the Super Eagles lose 2–1 to DR Congo on the 16 day of November for the world cup qualifiers game   a tense […]

Ezra Olubi Under Fire as Old Tweets Resurface Serious tension dey shake tech community as Paystack co-founder, Ezra Olubi, enter hot water after some old tweets wey people describe as disturbing suddenly resurface online wey be 13 November . The online backlash don big reach the level wey reports claim say him don face suspension […]

Super Eagles Refuse to Train Over Unpaid Bonuses Ahead World Cup 2026 Clash Na serious tension dey now for Super Eagles camp as both players and coaches don refuse to train ahead of their important World Cup 2026 play-off match. Reports show say the team dey vex because their bonuses never still drop, even after […]

  Tife Balogun Aka Champz, Don Blow! “Champion’s Arrival” Hit No. 1 for Apple Music! Na so e be! The music spirit don truly pass from papa go pikin as Wizkid first son, Boluwatife Balogun, with stage name  Champz, finally drop him first-ever Ep  “Champion’s Arrival.” The Ep don already hit number one for Apple […]

Adekunle Gold Drops “Many People” Visualizer ft. Yinka Ayefele & Adewale Ayuba! Naija superstar Adekunle Gold (AG Baby) don finally drop the visualizer for his hit song “Many People”, and as usual, e no disappoint . The video feature legendary Fuji icons Yinka Ayefele and Adewale Ayuba, bringing that sweet old-school Fuji flavor join with […]

Bovi Talk Say “Monogamy Na Just Social Construct” Popular comedian and actor Bovi don spark new conversation online after he drop one bold statement for recent interview  say monogamy na social construct. The funny man talk am with straight face, but people no fit keep calm since the clip drop for social media.  “Monogamy No […]


Current track

Title

Artist