Yanga FM 89.9

Yanga Service

Yanga Service

Yanga Service Presented by Obus


Info and episodes

Yanga Exclusives

Page: 3

Arike Don Yarn How E Take Meet Okoya  Pikin Them: “I Swear, I No Know Who Dem Be” By: Ezurmem Obinna  Popular Naija content creator Samuel Banks, wey everybody sabi as Arike, don finally open mouth talk about how e take become padi with the Okoya brothers wey be pikin to one of the  richest […]

ID Cabasa -“Unfinished Business” No Go Ever Finish! By:Ezurumem Obinna OG Producer ID Cabasa  don  siddon with Yanga FM and scatter everywhere with the kind tori wey im talk. The baba don tell us say im album “Unfinished Business” no go ever finish  and before you vex, make you hear wetin im talk first! The […]

Wendy Shay Open Up on Bullying After Ebony Reigns’ Death By : Obinna Ezurumem Ghanaian star Wendy Shay don bare her heart for a fresh interview on Yanga FM with Jaycee Talks and BYB Sasa. The AFRIMMA West African Female Artiste of the Year talk how her early days for the industry no be beans […]

Ceeza Milli in Jail? Singer Confess Dark Chapter Afrobeats songwriter Ceeza Milli don shock fans after he open up for Yanga FM interview with Emcee RnB and Ann Chiewei. The hitmaker talk plain say  no be lie say he  spend three months inside prison. According to am, wrong moves and desperation for quick cash push […]

“Ayra Starr Blow, But Na Me Do Main Push” – Ceeza Milli By : Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter Ceeza Milli don drop another hot gist for a recent interview with Yanga FM. The singer talk with full chest say before Ayra Starr become global superstar, na him first spot the talent and push her name […]

Ceeza Milli Spill the Tea on Song Drama By ;Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter and music  artiste Ceeza Milli don open mouth for a fresh interview with Yanga FM, and the gist hot well well. The singer talk straight say he be original songwriter and no be today he dey craft hits for top artists. According […]

Davido Drop Hint Say Joint Album With Chris Brown Dey Come Afrobeats megastar Davido don spark serious excitement after him hint say joint album with American R&B superstar Chris Brown dey on di table. Davido drop this gist during recent interview, and since then, music fans for Africa, America, and Europe don dey reason wetin […]

Wendy Shay Bag Best Female Artiste for Western Africa at AFRIMMA Ghanaian singer Wendy Shay don show say she dey on top for West Africa music scene as she bag Best Female Artiste in Western Africa at AFRIMMA Awards. She beat strong competition wey include Tiwa Savage, Ayra Starr, Moily  and other big female stars […]

Harrysong : “Na Me Get Three Wives, Abi You Wan Join?” Popular Nigerian singer Harrysong, wey birth name na Harrison Tare Okiri, don become one of Naija biggest Afrobeat and R&B stars. E don give us hit songs like “Mandela”, “Billionaire”, and “Beta Pikin”, wey dey make people dance everywhere. Over the years, Harrysong don […]

Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]


Current track

Title

Artist