Yanga FM 89.9

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija

What’s Up Naija


Info and episodes

yangafm

Yanga FM Don Introduce the First Ever Afrobeats Industry Dinner   Nigerian radio don do plenty things. But this one different pass all of them. Yanga FM, the first Nigerian urban pop culture pidgin radio station, don announce something wey the afrobeats industry don need for a long time the inaugural Afrobeats Industry Dinner, wey them […]

Praiz Break Silence on  X3M Wahala, Depression & How Music Save am From Himself The veteran Afrobeats star sit down and serve some of the most honest gist wey this industry don hear in a long time. From record label wahala to mental health struggle, this interview carry serious weight. The X3M Matter wey heavy […]

Wetin Efe yarn about Real Success as an artiste for Naija by :Ezurumem Obinna If you think say Grammy nomination and millions of streams na the only way to measure success for music, Think again . Efe just waka enter Yanga FM and scatter your whole theory to the ground. The former Big Brother Naija […]


  • Pages

  • 1
Current track

Title

Artist