Yanga FM 89.9

Yanga Service

Yanga Service

Yanga Service Presented by Obus


Info and episodes

Blog one column

 “I Left My Ex Because He Dey Steal and Do Drugs”- Tiwa savage Afrobeats queen and somebody son crooner Tiwa Savage don set social media on fire again after she open up for one recent interview about her past relationship. According to the superstar, cheating no be her deal breaker, but what really break her […]

BBNaija Winner Imisi Open Up: “I Lose My Pikin Before the Show” Nigerians don flood social media with love and sympathy after Imisi . She come be the winner of the just-ended Big Brother Naija season. As she open up say she lose her baby before she enter the show wey later change her life. […]

Noble Igwe Talk Say He No Fit Relocate Abroad ’Cause Wife Go Get Work Before Am Popular media personality and ex-Big Brother Naija star Noble Igwe don spark serious gist online after he yarn for a recent podcast say the reason why he never move his family go abroad na because he believe say him […]

Toke Makinwa Don Dedicate Her Pikin in Grand Style for Lagos. Popular media personality Toke Makinwa don cause serious buzz for Lagos as she dedicate her baby . Star Baby Yakira,  was dedicated inside one classy, star-studded ceremony wey get everybody talking. From the luxurious hall décor to the A-list guest list, Toke really show […]

Regina Daniels Cry Out: “Ned Nwoko Dey Arrest My Family Because I Leave Am” Nollywood actress Regina Daniels don shake social media again as she open up say her husband . Senator Ned Nwoko, don begin harass and arrest her family members after she waka commot from their home. The actress talk say she no […]

Peju Ogunmola Finally break her silence after the death of her pikin. Veteran Nollywood actress Peju Ogunmola don finally break her silence after months of keeping to herself over the painful loss of her only son. The actress, wey fans know for her calm spirit and motherly roles , don drop her mourning clothes and […]

Show Dem Camp Don Drop Another Hot Album – Afrika Magic Don Land!  Afrobeat Don Get New Vibe Again My people, e don happen again o!  Show Dem Camp  the dynamic rap duo wey dey always give us that sweet blend of Afrobeat and hip-hop  don drop another hot album wey go shake the whole […]

Michelle Alozie Don Land Big Nomination – Houston Dash Hail Am with Plenty Pride The National Women’s Soccer League (NWSL) side, Houston Dash. Them don use correct message celebrate their own Michelle Alozie after the Naija star girl make the 2025 FIFPRO Women’s World XI shortlist. This na big step for the 28-year-old defender wey […]

Zlatan Opens Up About Him Humble Beginnings. Zlatan Don Share Him Grass to Grace Story Popular Nigerian rapper Zlatan Ibile don open up about how him music journey start and how life take humble before the fame. For one recent interview, the “Zanku” crooner reveal say before him blow, he once win a car from […]

Wizkid Pikin Bolu Don Drop Music Snippet – Internet Scatter!!! Bolu Don Enter the Music Scene -make una clear road . E be like say music really dey the bloodline, as Wizkid pikin, Bolu, don finally show small sample of him own sound. The young star post one short music snippet online, and since then, […]


Current track

Title

Artist