Yanga FM 89.9

yanga drive

Cruise Express

Cruise Express

Cruise Express


Info and episodes

Ceeza Milli in Jail? Singer Confess Dark Chapter Afrobeats songwriter Ceeza Milli don shock fans after he open up for Yanga FM interview with Emcee RnB and Ann Chiewei. The hitmaker talk plain say  no be lie say he  spend three months inside prison. According to am, wrong moves and desperation for quick cash push […]

“Ayra Starr Blow, But Na Me Do Main Push” – Ceeza Milli By : Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter Ceeza Milli don drop another hot gist for a recent interview with Yanga FM. The singer talk with full chest say before Ayra Starr become global superstar, na him first spot the talent and push her name […]

Ceeza Milli Spill the Tea on Song Drama By ;Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter and music  artiste Ceeza Milli don open mouth for a fresh interview with Yanga FM, and the gist hot well well. The singer talk straight say he be original songwriter and no be today he dey craft hits for top artists. According […]

Secrets of Baba segi wives novel to movie ?  Some stories no dey ever die ,Dem dey grow leg comot from book enter stage, later jump reach cinema. Na so Lola Shoneyin powerful novel The Secret Lives of Baba Segi’s Wives don begin new life again. EbonyLife dey adapt Lola Shoneyin novel Secret Lives of […]

Davido DNA Drama: Mysterious Girl Claim Scatter Internet Afrobeats megastar Davido don find himself inside another social media storm after one mysterious girl begin claim say she be him daughter. The matter start trend immediately when screenshot of the girl DM leak online. For the message, she beg the singer make e accept her as […]

Davido Drop Hint Say Joint Album With Chris Brown Dey Come Afrobeats megastar Davido don spark serious excitement after him hint say joint album with American R&B superstar Chris Brown dey on di table. Davido drop this gist during recent interview, and since then, music fans for Africa, America, and Europe don dey reason wetin […]

Wendy Shay Bag Best Female Artiste for Western Africa at AFRIMMA Ghanaian singer Wendy Shay don show say she dey on top for West Africa music scene as she bag Best Female Artiste in Western Africa at AFRIMMA Awards. She beat strong competition wey include Tiwa Savage, Ayra Starr, Moily  and other big female stars […]

Harrysong : “Na Me Get Three Wives, Abi You Wan Join?” Popular Nigerian singer Harrysong, wey birth name na Harrison Tare Okiri, don become one of Naija biggest Afrobeat and R&B stars. E don give us hit songs like “Mandela”, “Billionaire”, and “Beta Pikin”, wey dey make people dance everywhere. Over the years, Harrysong don […]

Super Eagles Dey Semi-Finals After 2-0 Win Against Algeria  Nigerian Super Eagles don show say na them be the rue giant of africa as dem beat Algeria 2-0 to secure their spot for CAF Cup semi-finals. Even with wahala wey dem face for di journey, Nigeria show say dem strong and ready to fight for di […]

Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]


Current track

Title

Artist