Yanga FM 89.9

yanga drive

Cruise Express

Cruise Express

Cruise Express


Info and episodes

Bella Shmurda Talk Say If E No Be Musician, E For Don Be Preacher Nigerian Afrobeats singer Bella Shmurda don talk say if e no be musician, e for don be preacher or motivational speaker. The guy wey sing ‘Triumphant’ yan say e sure say preaching na him true purpose. Shmurda yan this one for […]

E No Make Sense When Artiste Just Dey Sign Another Artiste Just to Show Say E Don arrive – Simi Nigerian singer, Simisola Kosoko, wey people sabi as Simi, don talk her mind about di new style wey big artistes dey open record label to sign upcomers. She yarn say she fit mentor up-and-coming musicians, […]

Peter Okoye Don Vex, Call Out Him Brothers Paul and Jude Say Dem Wan Spoil Him Name Peter Okoye, one half of the former P-Square duo, don carry him vex go social media to para for him brothers, Paul and Jude. He accuse dem say dem wan spoil him name on purpose, especially as dem […]

NCC Warn DJs Wey No Get License Say Dem Fit Go Prison For 5 Years Di Director-General of Nigerian Copyright Commission (NCC), Dr John Asein, don talk say DJs wey dey play songs without correct license or permission from the owner fit go jail for 5 years or pay N1 million fine. According to wetin […]

Falz Say E No Get Any Relationship Wit Bobrisky, E Just Wan Help Popular Naija musician, Folarin Falana wey people sabi as Falz, don deny say e get any kain relationship wit the popular man wey dey dress like woman wey im name be Bobrisky. This one dey happen as VDM, wey dey face court […]

Tems Collect Diamond Award for Billboard Global Power Players Event for London Grammy award winner and Naija singer Temilade Openiyi, wey people sabi as Tems, don collect big honour for Billboard Global Power Players Event wey happen on Wednesday for Shoreditch House, east London. Tems join other big names like British music legend Sir Elton […]

BBNaija Star Alex Unusual Say Dem Don Brainwash People Wey Dey Hail Pastor Too Much Big Brother Naija housemate Alex Unusual don spark serious talk for online after she drop her mind about how some people dey carry pastors for head. According to her, na pure brainwashing, and anybody wey dey talk “The God of […]

E Easy to Blow Now Pass How E Be for 2000s – Timaya One of di OG musicians for Naija, Timaya, don yarn say to enter music industry now dey way easier pass how e be for 2000s to early 2010s, when him and him padi dem dey run things. As e dey talk for one […]

Spotify do Masterclass for artists on how to fight stream farming wahala Di global streaming platform, Spotify, don dey double their effort to fight the gbege wey fake streaming dey cause for music industry. Fake streaming wey involve things like bots wey just dey run music on repeat or click farms still be serious problem […]

Toyin Abraham beg Ruby Ojiakor say she go make am up to her after she miss her wedding Nollywood filmmaker Toyin Abraham don apologise give her colleague Ruby Ojiakor say she no fit show face for her big wedding wey happen for May. Plenty Nollywood stars like Destiny Etiko, Angela Okorie, Queeneth Hilbert, and Mama […]


Current track

Title

Artist