Yanga FM 89.9

yanga drive

Cruise Express

Cruise Express

Cruise Express


Info and episodes

Afrobeat

Page: 5

 “I Left My Ex Because He Dey Steal and Do Drugs”- Tiwa savage Afrobeats queen and somebody son crooner Tiwa Savage don set social media on fire again after she open up for one recent interview about her past relationship. According to the superstar, cheating no be her deal breaker, but what really break her […]

Show Dem Camp Don Drop Another Hot Album – Afrika Magic Don Land!  Afrobeat Don Get New Vibe Again My people, e don happen again o!  Show Dem Camp  the dynamic rap duo wey dey always give us that sweet blend of Afrobeat and hip-hop  don drop another hot album wey go shake the whole […]

Zlatan Opens Up About Him Humble Beginnings. Zlatan Don Share Him Grass to Grace Story Popular Nigerian rapper Zlatan Ibile don open up about how him music journey start and how life take humble before the fame. For one recent interview, the “Zanku” crooner reveal say before him blow, he once win a car from […]

Wizkid Pikin Bolu Don Drop Music Snippet – Internet Scatter!!! Bolu Don Enter the Music Scene -make una clear road . E be like say music really dey the bloodline, as Wizkid pikin, Bolu, don finally show small sample of him own sound. The young star post one short music snippet online, and since then, […]

Davido Don Kickstart Him Tour for Uyo – Everywhere Scatter! OBO Don Start the Fire! Na true superstar movement wey happen yesterday as Davido kickstart him highly anticipated Naija tour for Uyo, Akwa Ibom State. The moment he climb stage, everywhere just light up see fans shout, sing along, and vibe till midnight. Davido, wey […]

  Qing Madi Don Announce New Jam With Lil Wayne & Keith Sweat  Qing Madi Don Drop Big Gist Na hot gist wey land for internet be this!Afro beat fast-rising singer Qing Madi don finally announce say she get new single wey go drop soon, and e no be ordinary collabo o  she dey feature […]

Erigga Talk Industry Beef, “E Dey Bad, But E Still Help the Culture” Street rapper Erigga don finally open up about the ongoing beef for the rap scene, especially between Blaqbonez and Odumodu Blvck. For one recent interview, the Warri-born rapper talk am as e be  say the back and forth no too good for […]

Niniola Talks Marriage ,confim she dey cook with teni . Afro-house queen Niniola don finally open up on her love life, music journey, and the talk wey people dey carry about her and her sister Teni. She yarn all these things for her recent interview with Yanga FM, and she no hold back at all. […]

Two Years After: Mohbad Still Dey Our Heart Today mark two years since the sudden death of Nigerian Afrobeats star, Mohbad whose  real name Ilerioluwa Oladimeji Aloba. But even as time don pass, fans never forget the young talent wey shake the music industry before him untimely exit.  The Voice Wey Stop Too Soon Mohbad […]

Zhus JDO Break Boundary with New Sound “ZHUSSSS” ft. Solis4ever New Sound, New Vibe Fast-rising artist Zhus JDO don drop him latest banger titled “ZHUSSSS”, and this time e team up with the ever-vibrant Solis4ever. The collab carry heavy energy and a deep mix of Afro-fusion with experimental juice wey go shake your playlist. According […]


Current track

Title

Artist